Me wey don Dey 22 years old for 5 years now, I no get sense.
2026-10-30 15:51:20
13
Ancestors🧬 :
Two years ago I Dey 30, last year I was 28, but today I’m 27… I don even go change am for my nin and bvn
2026-09-13 17:16:52
22
Drizzy Blaq :
i swear
2026-10-31 09:21:46
0
Maff💥 :
Me go reduce my own to 28
2026-10-31 14:58:53
1
MANUEL INTERIOR & EXTERIOR :
me where don dey 21 for three years now
2026-10-29 07:45:55
7
Ephraim :
it's always on the mind no matter how u pretend
2026-09-12 16:17:50
20
Africa's tyrants & tales :
I don dey 28 for like at least 3years and still counting
2026-09-12 21:44:06
7
Fresh💰Fundz🚀🧃 :
Na so I do forget my real age [Tears of joy]
2026-10-30 13:12:00
3
big_akani :
I no go add this year specifically to my age, i no use am 😒
2026-09-12 19:17:09
10
💝purity chi🥰 :
but ur mind dey tell you the truth😂😂
2026-10-27 18:58:54
6
Alusi🪶 :
I swear, If I pass 25yrs, make I Knw wetin cause em😂😂
2026-10-05 00:08:48
7
Man like prince 🤴 ❤️ :
Omor even me 😂💔
2026-10-27 19:08:05
1
Happy Brown 4:20💨🤗 :
Guy I think say na only me 😂
2026-09-28 08:49:09
1
lorii💕💕 :
omo e nor funny o... cus before you know year don end..
2026-09-22 14:22:08
2
Nikki💕♊️ :
25 years dis year
2026-09-13 04:51:25
2
The Incarnate :
This one funny me😂
2026-09-12 17:01:24
2
Mario£ :
God bless you my bro, I just dy reason am few days back, coz I dy turn 30 in November but till 2030 I no dy leave that 30 year. see me way plan to marry at 30/31☺️
2026-09-17 18:05:18
1
Gina❤️ :
I guess 27
2026-10-04 12:37:54
1
Fabulous De$iGn€R :
even me I done already minus two but it still looking rough out here
2026-09-12 18:04:13
3
faith💙 :
the age when i turn last 2 years na i still dey used😂😂
2026-10-27 21:30:42
2
Wizzy Wise :
Omor na this comment section i know say people get mind
2026-10-29 07:36:05
1
chigozirim miracle :
As I dey now am 28
I go dey 28 till further notice period
2026-10-29 07:34:11
1
Pelumoded :
The one wey I turn this year I go use am till 2030😂
2026-11-01 00:06:44
0
Lekizmania :
let me guess 30?
2026-11-01 11:55:44
0
To see more videos from user @obedchinonso, please go to the Tikwm
homepage.