@m.e_crown: Oya come make we go preaching before i shout for you jo😂😂 #jw #preaching

M.E-CROWN🤴
M.E-CROWN🤴
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 09:18:03 GMT
3374
507
56
22

Music

Download

Comments

geedyswears
Gladys :
I been go on wed and Friday .so mek still go today Saturday 😫
2026-09-12 09:28:33
5
reallytuco
reallytuco :
I dey go tomorrow.
2026-09-12 19:31:28
0
m.e_crown
M.E-CROWN🤴 :
Send this to people wey say them go preaching this service year 😂😂
2026-09-12 09:19:21
6
tjvibes18
T-Jvibes🫥🥷 :
So as u go so u won’t Dey announce am Abi
2026-09-12 16:50:08
0
monday.naomi
N A O M I🍫💘🌹 :
Tomorrow i go go
2026-09-12 17:15:46
0
buchi8702
BUCHI🥹🌹 :
Answer presents if you have go 😁
2026-09-12 10:52:34
3
solomonx1
Solomonx1 :
omo next week Saturday, today don go already🤧 and I signed up for Auxiliary pioneer like this🤦
2026-09-12 10:17:02
4
peachy__bby
Quin Abby :
Tomorrow
2026-09-12 11:56:41
0
alwaysablessedgirl
little Sugarnwa :
Oya you don catch me 🤨Oya delete am😏😂
2026-09-12 14:30:03
1
ellaglow25
ellaglow25 :
I don go ooo😂😂
2026-09-12 11:32:33
1
christiana_olas
Xiana 🌹 👿 :
make I gist Una wetin dem share for field tdy☺️....we did joint ministry with the Yoruba congregation in our kh.. list of wetin them share for us is below ..Una wey no go field na him Sabi o...we collect full hand back...as I narrate give my bestie...she just dey shout say why she no come out
2026-09-12 15:08:49
1
estheronosu
R E I N A🌹💃 :
na me you dey talk to?😭
2026-09-12 11:11:10
1
b_lamy
lamy🌺 :
Kuku Mention my name🥺
2026-09-12 17:36:09
0
tcherry_bee
tcherry_bee :
I go number 1, I Dey wait for number 3
2026-09-12 19:14:58
0
hair.by.trust.bac
Trust lifestyle ❤️ :
Micheal!!!! Let’s be guided 😒
2026-09-12 09:23:37
0
mhiztonia37
user5553744961615 :
Invite me nah
2026-09-12 17:21:28
0
tjvibes18
T-Jvibes🫥🥷 :
You this boy 😒🙁
2026-09-12 16:50:54
0
ojelade28
bums fashion house :
I just dey enter I go preaching today
2026-09-12 15:39:24
0
reallytuco
reallytuco :
Why you dey do laidis 😂
2026-09-12 19:30:47
0
kieshachidinma
Kiesha🦋🦋 :
Is true oooh
2026-09-12 21:24:36
0
tedd842
💞 :
The service year still long
2026-09-12 19:44:31
0
holuwartoyin1
PRAIZ :
I just dey enter house o joke on you
2026-09-12 16:16:40
1
chidimma.ogbuehi
Chidimma Ogbuehi :
I go preaching today ooooo💃💃💃
2026-09-12 15:58:02
0
www.becky23
Becky 🖤🖤🖤♉🌹 :
stop ittttttt 😩😩😩😩😩😩 I go go tomorrow 🤣
2026-09-12 09:35:23
0
To see more videos from user @m.e_crown, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About