this girl again, wetin ur mama chop Born you abeg because you too fine๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ
2026-09-12 12:47:15
16
๏ธ :
but girl wey de send boy money without de boy request is call what
2026-09-13 13:36:04
10
๐บ๐ธKing ๐ of ๐ boy's ๐๐บ๐ธ :
I swear nah me go still marry you
2026-09-13 10:04:00
8
S.U.C.C.E.S.S๐ซถ :
Omo make Una dey go ๐
2026-09-13 09:13:26
5
JerryGid ๐๐ :
you talk truly
2026-09-12 11:27:21
4
Delight Charity :
no b lie
2026-09-12 11:47:03
1
Benny :
I swear my ex told me
2026-09-12 21:20:52
0
starr gurl โจ :
honestly
2026-09-12 12:07:01
1
Nelson :
This fake love don they plenty,plenty
2026-09-13 18:18:13
1
๐ญ๐ UNHEALED HEARTH ๐๐ญ :
na why I no dey bill my babe make him no run ๐
2026-09-13 13:43:55
1
successful ๐๐น๐๐๐ฆ๐ :
Na lie oo๐
2026-09-12 13:24:47
3
Greatness ๓ฑข :
Ajeh ๐ฅน๐
please how much is your bride price, I want to come and see your people this weekend ๐๐๐
you too fine ๐ฅนโค๏ธ
2026-09-13 12:26:59
0
dema_fitness :
Itโs so unfair how people tend to take advantage of us cute ones just because they think weโll like them, even when theyโre not faithful! ๐ them never take you serious because youโre fine ๐ justice for cute kids ๐ฅฐ
2026-09-13 19:31:45
1
TEMBER_GRAM๐ :
i no wn believe
2026-09-12 12:02:43
0
To see more videos from user @mrsbluee9, please go to the Tikwm
homepage.