@gohziecomedy: POV: you gave your Nigerian mom a taste of her own medicine. Part 2 Cc// @gohziecomedy/mamanatasha #naijatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬 #fyp #mothers #relatable

gohziecomedy
gohziecomedy
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 10:23:11 GMT
153340
23120
472
1205

Music

Download

Comments

megcakeandpastries
megcakeandpastries :
Wait oh for small talk na part 2 come out shuu, all d one u don talk dem nor even bring part half oh😹😹
2026-09-13 21:59:48
0
lovely_duiyee
If u get sense,u go avoid me :
Likeeee my mama never heal since 2020
2026-09-12 12:44:46
1387
isoken226
Isoken🍃🖤 :
Once my mama say my children go do me back, I go ask her if na d one she don do her mama na I de do her so😂😂😂
2026-09-13 06:58:55
705
pretty.nuella15
19th September ADA✝️💋 :
Na that their cry Dey vex meeee. My mum anything small thing cry 😂😂 na her manipulation tactics be that
2026-09-12 20:42:55
357
amrina302
Novarina’s design🛍️👗✂️ :
My children will not do me anything is so real😭😂
2026-09-13 05:12:46
6
prettylaaura
Loohra :
una mama dey call una ashawo 😲😳 I'm shocked [Innocent]
2026-09-13 09:04:31
47
demipelebe
Demi Gold :
I like as Natasha don dey turn bad gurl 😂😂😂
2026-09-12 13:46:17
234
just..eva3
*Eva* :
She still dey think ham ??😂
2026-09-13 11:11:51
2
agudie88
nanayhaa Agude3 :
I like the new Tasha 😂
2026-09-12 16:35:25
29
dartstega
Dear Tega 💅🏼 :
Natasha done enter 😂
2026-09-12 10:42:45
20
vic_onyinyechi_emmanuel
ᴏɴʏɪɴʏᴇᴄʜɪ°🇳🇬 :
Olololooooo 😂
2026-09-12 10:45:21
11
wasilove02
🌸✨💕Wasilove💕✨🌸 :
Please continue you’re healing me insideeeeeeee❤️
2026-09-12 12:29:59
76
happygirl034
Pisces ♓💜🧬🥵💕❣️ :
My mama throw way my things for outside, as I come back house I just pack them back enter my room. She dey murmur since 1st September till today.
2026-09-12 19:38:18
73
comfort.emmanuel89
Big baby ❤️ :
Na so I tell my mama Watin she Dey do wen no good she say na because I don grow Dey give her money make I stop 😂
2026-09-12 10:58:40
170
marachiie
Gracious 🍒🌸 :
One time back in 2022 I went out and didn’t come back and I didn’t call to tell anyone because it was pointless when I go back my mum didnt let me inside the house that I should go back to where I was coming from i just turned back and left stayed more 2days them call me family meeting😂😂😂 😂😂
2026-09-12 16:13:47
151
fumilayo0087
PRECIOUS 💙🤍🖤 :
Natasha nwa mummy….nne I love this brave you….. Ngozie how far ? 😹😹😹e clear ? 😂😂
2026-09-12 11:06:16
56
tosynnnnnn
Tees01 :
Abi na dream
2026-09-12 10:41:07
15
To see more videos from user @gohziecomedy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About