@i_amstanley0: 9 demons 💔😂

i_amstanley0
i_amstanley0
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 10:54:57 GMT
12005
1635
61
350

Music

Download

Comments

dfwkelvin5
BIG OSCAR $¥₩€ :
me I go dey hear my name everywhere with a loud voice
2026-09-13 09:55:07
0
philz_1
Philz🏆 :
you go first see craze sign
2026-09-12 18:25:53
8
biggestfish005
BIGFISH🇬🇭🇨🇳⚓️ :
Any small thing I done shout chooo Oboy man need tear Benz ooo😂😂😂😂
2026-09-12 23:12:45
10
oluwatosin3207
Account not found :
I begin laff for Wetin no funny 😹💔 Any small thing I don burst laff 😂
2026-09-12 20:27:12
6
notjowi
𝐉𝐮𝐬𝐭 𝐣𝐨𝐰𝐢𝐳𝐡 💚 :
some Scott no be Scott na so I dey follow my cl talk like say na my guy bro 😂😂
2026-09-12 16:31:44
21
chinecherem6238
CHINECHEREM :
😁😁😁lol
2026-09-12 11:06:25
4
ogboo17
Og boo🪵🚀 :
I Dey like 1hour before I remember my phone password 💔💨
2026-09-13 12:25:32
2
activenation80
ÃÇTÎVË🦂🦂🫡 :
Omo 😪 that setting u no see me abeg
2026-09-12 19:59:19
3
temi7tope
TEMITOPE🖤 :
Not until I started singing Nigeria anthem 😹😭
2026-09-13 08:21:51
0
d0nblackcvo
Blessed Don BLAQ 🍯🍯🫥🫥🫠🫠 :
untill I go down stairs go buy candle wen light dey 😫😂😂😂
2026-09-13 11:50:17
0
s.o.g159
S.O.G 🪖💡💫 :
I wan die 💔😂
2026-09-13 09:30:06
0
son.of.grace410
🌴HUGO 🌴👻 :
till I use 10 reply my mom I dey fine 😭😭
2026-09-12 21:23:27
0
xoxojulie2
xoxojulie2 :
Omo no be small matter o 😂
2026-09-12 22:00:31
1
solana.75
🏝️Sôlana🏝️ :
on some cl shii 😂 I use 15mins stand up from chair
2026-09-12 23:23:24
0
arnold0.66
ARNOLD🐐🫥 :
I use ten minutes turn boxer wey I wan wear guy 😂💔
2026-09-12 22:34:52
0
To see more videos from user @i_amstanley0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About