If no be bad government no country sweet reach Nigeria 😂😂😂😂
2026-09-12 22:50:25
4796
verycalmboy.09 :
Omo Shey this marriage go reach December like this 😂
2026-09-12 19:50:44
1258
OmoAnifowose :
wedding yii ma daru sẹ
2026-09-12 19:31:31
2203
DollyIsh :
After COVID-19, nobody Dey normal again 😂
2026-09-12 13:20:02
5007
valentino!* :
Olemi lati 2019 to fi di 2024 , it took me5yrs to accept him ki enekeni mase bu mi o Verse2- o o Daju , o buru , osoro lati mu but finally I don catch you ooo 😹😹😹😹😹
2026-09-13 05:40:14
778
tprince💛👏✅ :
Werey ni everybody seh😂😂😂😂
Ati person wey sing am😂
Ati person wey use the sound😂
Ati person wey write this comment 😂
Ati person wey read this comment too😂
Werey ni anybody for 9ja 😂💯💯😂😂😂😂
2026-09-12 18:11:20
348
wonder woman :
Noah seff no use 5 years build ark 🤣😂😂
2026-09-12 12:59:26
888
kelvin 🕳️jabless❤️🩹 :
this song deserve a Grammy award 😂🤣
2026-09-13 07:47:49
195
MR-GOLD FASHION :
Nigeria Dey give me joy.
2026-09-13 21:39:29
4
SAMMYpearl :
Omo Yoruba too good to catch cruise 😂😂😂
2026-09-13 20:10:56
2
uncle_ben_stitches :
OMO Nigeria Done Dey affect our future leaders
2026-09-13 18:02:21
0
🔥Ifadairo{🧌Š.M.F ☠️} :
Oooo, odaju, oburu, osoro latimu,but finally I don catch you ooo😂😂😂😂
2026-09-13 17:23:11
3
eliteclippers7 :
I done leave Nigeria for Una
2026-09-13 10:22:20
33
tbm_collections247 :
if anyone cares today is my birthday
2026-09-13 14:35:43
27
✨ Lola scents 🌸 :
If no be bad government no country sweet reach Nigeria 😂😂😂😂
2026-09-13 13:38:34
25
Ayaobaife :
you need to be chronic active on tiktok to understand this 😂😂😂
2026-09-12 22:21:32
104
To see more videos from user @meme.lord26, please go to the Tikwm
homepage.