@oga_samad: #celebritylookalike #davido #wizkidfc #30bg #streamer

oga_samad
oga_samad
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 11:01:22 GMT
125547
17302
289
410

Music

Download

Comments

collinskorea
Collins :
But the boxer na Davido own oo
2026-09-12 13:14:08
538
___krizbon
🏝️ :
Davido is just so emotional, insult get to him easily 😭
2026-09-12 19:34:17
395
real_x81
PÔÛÑDS🇳🇬🇨🇾 :
See make I tell u Davido they find wiz trouble since anytime wey wiz want release album Davido go rush go post nonsense
2026-09-12 18:20:36
120
chinenyennwa1
Nenyenwa🦋 :
You said davido dy petty? Hmmm wait till you hear Bigwiz talk😩 my popsi get bad mouth 😂😂😂
2026-09-13 02:22:21
32
thybigvegas
LøNE SURVÍVøR 💔❤️‍🩹 :
E get as person suppose big reach wey he suppose just Dey ignore a lot of things , Take tinubu as example, if na Davido Dey collect banters wey tinubu Dey collect everyday , he go don wipe out Nigeria
2026-09-12 13:35:27
147
gubg_0
Family Gaming :
Na so Davido take attack erigga for no reason self Watin Dey do that guy
2026-09-12 15:02:24
100
buzorsoflyy
Buzorrr_x :
Like what did tunez do,it’s just stupid Abeg
2026-09-12 19:35:07
130
view_once10
View once :
Davido Dey use tunes promot songs
2026-09-13 04:55:15
7
bennylowkey77
Bennylowkey :
Na why I like wizkid 🥰
2026-09-12 21:12:36
128
blissmabel
Mummy Elly🥰 :
Make them leave davido this period body dey pepper am oo
2026-09-12 18:23:06
68
mariamalithe1st
Mariamalithefirst :
What do you mean SLOVIDO😂
2026-09-12 13:50:11
49
cynthia__sharon
Morgan🎀 :
This one Davido is reacting to everything, if na tinubu wey all of us wan kill with mouth, he for don wipe all of us 😂😂😂
2026-09-12 19:48:15
56
maleek060
maleek :
my own is how Davido take know about the line on Tunez boxer, na him cousin do Tunez laundry?
2026-09-13 04:20:46
3
jasperondeck
JasperOnDeck :
All this is so unnecessary for David but e no go gree
2026-09-14 06:54:21
0
hyperofpua1
*HYPER🌹🤡 OF PUA❤️🤡 :
u no fit see BIG WIZ for this kind thing wey davido dey do
2026-09-13 02:55:32
0
victoria.olanike5
Victoria Olanike :
na only Salvage mouth dey give me Joy this days
2026-09-12 22:27:28
0
laugh.well.comedy
laugh well comedy :
this same davido did to eriga everything you dey put body
2026-09-12 12:49:36
3
presh.gold453
🇳🇬&🇵🇭 :
That dj tunes dey crazy well well
2026-09-12 13:47:19
10
marvisslim
SON OF A RICH GOD 🙌 :
Na trouble tunez de find cause he know say davido go reply am okay he tweet on Tuesday say announcement on Friday and tunez no post ohh e reach on Friday he de tweet announcement waiting he wan try do like that
2026-09-12 13:09:02
5
lavishhaircut_locs
lavishhaircut_locs :
Brr is so petty 😂
2026-09-12 12:34:09
30
melsleekfc
Mi❤️de🥹 :
Davido no petty reach wiz😂
2026-09-12 23:13:38
12
kingtalent77
KING TALENT👑 :
Omo, erriga don give Davido another name oo😂
2026-09-12 22:41:09
30
To see more videos from user @oga_samad, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About