olorunwa 😂
omo it was crazy
wey you dey set match for big daddy house for bakary opesha.... omo life good with you mi brr more blessings and more funds 🙏❤️
2026-09-16 17:29:24
2
Pretty Darkskin 🎱🇨🇲🖤 :
I no believe u God paid
2026-09-13 12:35:34
192
. :
Which state high school ?? Oyewole??
2026-09-13 02:56:06
98
🦜 :
State high school, oyewole, Agege?😳
2026-09-16 18:42:50
8
羅納先生🉑 :
State high school for ibereko barracks side ?😳
2026-09-14 17:33:23
34
slient.001 :
God of mercy i have Gud history in this state high school too remember us too ooo💔💔
2026-09-16 20:39:59
1
Hung tuan :
Life na mystery
2026-09-16 10:31:36
1
Dj LawG :
Life suppose favour am e don too suffer
2026-09-13 06:46:28
49
femi_dc3 :
Unto fraud💔
2026-09-15 10:56:15
0
Chika Judith :
State high school oyewole? Awww we na Government college agege
2026-09-16 21:12:46
4
T roy👾 :
Anybody wey go galaxy academy mararaba go sabi who i be for that school…. MY SECOND NAME TURN DEBTOR BECAUSE OF SCHOOL FEED😂😂😂
2026-09-13 16:59:11
21
WONU AUTOS LTD :
AMG next ✨ to add to the collection 🔑
2026-09-14 19:06:24
8
COOLBOI💲🙂↔️ :
Got paid why you 😭💔
2026-09-13 11:30:19
11
Eat witt Ashabi 🍗 🍜 :
Omoh wetin illegal money go cause 🥹😹😹
2026-09-12 22:09:54
39
🌴🥷🌴🔫 :
Before them sell am 😂
2026-09-15 07:03:17
9
Mr EBUKA🕷️🕸️ :
Omo old songs don da cum bk to street oo
2026-09-13 09:46:38
13
Relatable Quotes :
Omor I miss plenty of my class mate for state high school Badagry
2026-09-14 10:12:16
8
To see more videos from user @topboy00709, please go to the Tikwm
homepage.