My babe mama de beg me to leave her daughter say she be bad person 😂
2026-09-13 09:12:11
3
Favorite :
God bless your mama for me 👏👏
2026-09-13 05:53:21
75
A’amira varieties🌸 :
Na this mother In-law we de pray for o , we go de our back full time 😂😂😊😊
2026-09-13 05:21:47
148
cole Wallen :
Na so dem slap me for house because my babe go report me because say I mistakenly cheat before,since then I neve rest, any small thing she go threaten me,dem say I no get sense say even the girl get sense pass me,my elder brother say if I no marry her make I comot for family, I'm really suffering in this relationship.
2026-09-13 06:05:05
87
Aigbedo Destiny 🔹 :
Your Mom na Benin woman oo 😂😂😂
2026-09-13 06:10:48
43
Deborah :
me as boys mum..I don dey tell my boys o 😂
2026-09-13 05:36:10
15
_Shuga’s_hair & more :
Do something like Christian 😂
2026-09-12 21:27:44
24
Joyce Joseph :
Sincerely Moms like this are rear
Girl u are lucky🥰
2026-09-13 08:52:24
4
pretty Rose 🌹 :
Ur babe is lucky oo ...see better mother in-law 😂
2026-09-12 14:29:39
110
gifty❤️🇧🇪🇧🇪 :
No dey do magogo again 😂 and na you go con dey beg ur mind go con dey 😂😂
2026-09-12 12:01:15
37
🦅🕊️ Christ onochie 🤍❤️ :
Ur mama say when she make am well well
2026-09-13 05:54:33
13
EBEHI AFOUS :
WOWWWWWWWWWW
I LOVE U MUMMY,
I JUST GOT ANOTHER MUM TODAY.
GREETINGS FRM
DR EBEHI.
2026-09-13 08:58:37
1
BabyNurse🦋 :
Oh yes oooo😂😂😂
2026-09-12 12:58:35
16
Suwa’s lifestyle 🇳🇬 :
Awwwwwww I just love her
2026-09-13 07:38:12
1
happy :
mama Love sweet ooo
2026-09-12 11:54:42
13
MAMA 🤡🌊🍫🍩 :
Do something like Christian 😂😂😂
2026-09-13 08:25:36
3
🔥🙇🏽♂️Throne Room :
Do something like Christian🥰
2026-09-13 05:09:04
9
Mickey IVS :
Na u go beg oh 😂😂 mummy no dey play oh
2026-09-13 00:13:08
10
Big Grace 💯🌹💫❣️❤️ :
Sweet mom
2026-09-13 00:18:19
3
To see more videos from user @eddyxsarah, please go to the Tikwm
homepage.