@donjazzy30783:

ĎÖÑ JÀŹŽÝ 🥉🥉
ĎÖÑ JÀŹŽÝ 🥉🥉
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 12:53:03 GMT
78143
8109
83
133

Music

Download

Comments

asukwodolls
Asukwo Dolls :
boy please why pls on on jesus
2026-09-14 01:55:48
0
officaldanny3
🥷 official Danny 🥷🌴 :
de even carry police 🚓🚨 come.every body de tiff even children eg biscuits, sweet 🎂 e.t.c
2026-09-14 10:15:29
1
johnpaul6194
Gentle breeze :
remember that Jesus promised to come as a thief make una take am easy oo 😂😂
2026-09-13 20:24:28
2
onyeomamartin
smart b333 :
This year no favor thief 😏 😅 I swear
2026-09-14 10:08:19
2
lookman145
Look man :
person wey just tiff una go beat am like say he kill person meanwhile all of una wey dey beat am so nah tiff too, besides what of una catch una politicians wey be big criminal cor
2026-09-13 07:23:11
18
happygt.356
happygt 356 :
wich kind sound come be this again
2026-09-14 07:27:52
1
big.pope.blog
BIG POPE BLOG :
Even oga Peter wey be tiff follow dey beat another person 😔 is well
2026-09-13 00:13:29
17
official_october14
official_october14 :
dem the forget say na condition dey make person go thief e go soon reach they turn
2026-09-13 08:27:02
7
moniski8
PRAY FOR MONISKI 🙏🫡 :
where this one happen ?
2026-09-13 08:46:31
4
statementofficial2
statement 🥰 :
so sorry bro💔🤦🏻I feel his pain
2026-09-13 00:42:09
2
user116725999
smart success choma chinza :
please leave him alone he is in pain you people are wicked even when he is begging 😞🥺😡💔😭
2026-09-14 09:59:44
0
dany899056
DaÑny :
I go thife...... I don die 😂
2026-09-13 21:22:57
1
mirababy704
@Mira 🥰 :
And na for mud house him thief una de do like say him kill person Fine you should try to pity him na Man him be ooo If him later make am now una go say no be una beat am Very bad
2026-09-13 08:47:19
1
kachi.024
KACHI :
omor this sound sweet
2026-09-14 16:58:48
0
peppe.millionaire001
saint :
some people bloody ooo
2026-09-14 16:26:32
0
sediqopije
ÀRÓMÉ SÉDÍQ 💔📸🤐⏩️ :
hmm
2026-09-12 23:52:11
0
chinezimuzor001
✨chinezimuzor✨001✨ :
na he sabi
2026-09-14 07:27:41
0
lastbornver0
Lastborn Version :
omor this one go far oo
2026-09-14 10:09:43
0
chinenyenweke4868
BTC boy :
I don't die I got it
2026-09-14 09:33:34
0
african.twerking4
African twerking girls :
no be lie
2026-09-14 17:56:42
0
To see more videos from user @donjazzy30783, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About