Na why I no like that heaven baby wey ayra sing. I no like am for now. Maybe later sha
2026-09-12 22:32:29
153
Ameerah 💋💕 :
You go just stand for mirror Dey cry-laugh
2026-09-13 03:32:13
5
Vickyy_the verified outsider🦍 :
I go just dey shout dem don use my head again 😭😂
2026-09-12 19:29:39
820
𝓑𝓮𝓬𝓬𝓪🥀 :
E get one wey I just remember now 😂 the guy served me breakfast when I was writing exams 😂as I Dey cry I Dey read Anatomy😭😂make I no lose for 2 sides😂😭
2026-09-12 23:36:28
104
Arike para :
Walai I don Dey Fran low-key 😭🤧💔
2026-09-13 03:13:57
0
Bk💞🫧 :
I can’t even sleep or eat properly😭😭
2026-09-12 23:58:12
5
asakestitches17 :
Me prefer make I cry out then make I Dey do strong girl 😂😂na fra be that oo
2026-09-13 00:15:17
2
Esther❤️ :
I go just shout God abeg😂😂😭
2026-09-12 23:08:18
3
JESSI CAKES N MORE(EKEHUAN RD) :
I almost craze😂
2026-09-12 22:54:34
3
Blexyn🍃🧿 :
Me after sending him fuck you. Guys check up on me oo 😭😂
2026-09-12 23:34:15
57
Ms.Adorable🩵✨🥀 :
For me wey nearly craze😂🤲
2026-09-12 20:49:22
44
Brownee treat 🤎🤎 :
The silence ones na fra e dey lead to 🤣🤣 i nearly ask God why me?😂😂
2026-09-13 00:10:03
13
Tee-Tope😘 :
E get as you go take accept some certain things in the relationship only for you to start realizing them after break up 😂😂😂nah so you go just dey feel suprised about yourself say and I accepted this Chaii😂
2026-09-12 23:22:03
14
Queen🌸🫧✨ :
One moment you are fine next you are crying in the bathroom , then you are fine again doing your makeup to head out next thing you’re tearing up still in disbelief……you don’t even want to connect with the outside world, everything gets frustrating you keep wondering why and some part of you keeps reaching out and yearning for that person, you pickup your phone want to talk things out one more time but another part of you keeps telling you, you deserve better…..you’re more than this , you become your own depression, you become your own encouragement ……your thoughts keeps running wild , everything reminds you of that person, you can no longer go to places y’all frequently visited because the moment you walk through those doors memories are sitting down everywhere waiting for you then you slowly start losing yourself but in the end they say it will get better, i haven’t gotten to the end yet so i can’t tell you guys if it will 😔
2026-09-13 02:18:45
9
To see more videos from user @bukola_billionss, please go to the Tikwm
homepage.