or I go ur number from a friend the friend no tell me before e give pesin my number
blocked!!!!!...
2026-09-14 09:27:34
0
candy✨🧸 :
E no get wetin I never hear 😂😭
2026-09-14 11:24:29
0
♡BIG 𝕧✞✨💋 :
I go block the person asap
2026-09-14 09:28:23
1
EHIZOJIE😌💕 :
Once you gimme that line I will block you😁
2026-09-14 05:30:23
12
Girllikejoyce👸💕🎀 :
Dem think say we Mumu like them😭🥴
2026-09-13 11:18:16
119
Amara🎀❤️ :
The annoying part na group group way I never enter before 😂
2026-09-13 20:34:24
44
Oluchi 🎀💝 :
Joke apart many numbers Dey my phone I don’t know them if I come TikTok I go Dey see people from your contacts me self tire
2026-09-14 07:34:57
20
Locd in 👑 :
I resemble person wey still dey suck breast abi 😒 😂
2026-09-13 18:39:52
0
soh Nia💙🤍💙 :
it mostly happen when you're on telegram unless you change your settings
2026-09-14 09:49:54
1
kamsiyochukwuಠಿ_ಠ :
But it’s very possible
2026-09-14 00:39:52
1
🦋🥀dollypee💗🫧 :
Them many for my DM 😂😂😂
2026-09-14 10:20:03
0
TEMILOLA :
You cute 🥰
2026-09-13 22:50:20
0
Tall glass of fine wine 🍷 :
Like Dyg 😂
2026-09-14 08:32:11
0
baby 💞Sandra😈 :
The annoying part is that they’ll say they got my number from TikTok but I’m just wondering how exactly😏😭 Like, how does someone even get my number through TikTok?
2026-09-14 07:12:04
2
private chef 🍴😋 :
I no sabi book 🤣
2026-09-13 18:15:21
0
OLUWAFIKAYOMI 🥰 :
I go just block you immediately cus I don’t know when network start to dey share my number 😏
2026-09-13 16:17:57
0
B🎀e🎀n🎀n🎀I :
Silly boy 😏
2026-09-14 09:36:55
0
To see more videos from user @zizzy075, please go to the Tikwm
homepage.