@onlyvdmfan: 🚨 The 4th Arm of Government urges a X user to delete his post about DJ Cuppy and her father, Femi Otedola. #RATELMOVEMENT #NEWS #VERYDARKMAN #ONLYVDMFAN #VDM
Finally this case don reach VDM ear.. true true this guy go need lawyer wey Sabi lawyer wey Sabi lawyer
2026-09-12 15:06:30
140
💀👽 :
sowore go still defend am
2026-09-12 15:12:14
59
Victor Venus :
Na everything very darkman go put mouth??
2026-09-12 16:37:01
7
The Critic 👹😈 :
Na alleged the guy alleged, una nor see wetin him write say him hear? Na hear him hear him nor talk say na so e be
2026-09-12 15:30:38
20
DizzY A-i :
don't say that to me I heard, I was not there.
2026-09-12 16:22:33
31
Joe benson :
If Dey later band internet for Nigeria we go suffer sha
2026-09-12 16:19:36
5
simmercychidera :
if they lock am ppl go dey begg abi
2026-09-12 15:06:37
41
Harold :
Sowere dey dey with his family make i see who go defend am
2026-09-12 15:18:57
11
𝓙𝓸𝓷𝓮𝔁🫡🤫 :
Na allegedly na…I hear!!!
2026-09-12 15:40:57
7
Divine@phonegadgets :
Her grand father, Sir Michael Otedola was a former Governor of Lagos State. The family money don tey wey e long
2026-09-12 14:55:20
58
BIG GYAL SLAYER :
make she sue am oo
2026-09-12 16:04:37
0
Ayo mide :
+ or - na still engagement 😂
2026-09-12 16:57:00
0
Bambii ᥫ᭡🌼 :
People dey get mind oo
2026-09-12 16:54:42
1
CHI-NE-DU :
but that girl fine makachi
2026-09-12 16:10:01
6
Bop daddy💔 :
If na Davido,e don post nonsense up and down
2026-09-12 16:35:28
2
El presidente 🖤❤️ :
VDM Nawa for you ooo😂😂 why you want put this guy for trouble 😂
2026-09-12 16:55:05
3
papi_chulo :
Despite the fact that it’s wrong, legally Dey can jail the person, cause the statement is “I hear say”, don’t know if they can still jail the person with that
2026-09-12 15:06:21
4
adunniOmonile001💕💖💕 :
arrest am asap
2026-09-12 15:27:15
4
REVEREND DADDY :
and the girl na fine beautiful babe but what the guy said is a big lie
2026-09-12 15:43:59
5
Dannyworth💎🕊️ :
Person wey I dey beg make him marry me, make I be him chef self
2026-09-12 15:48:11
3
To see more videos from user @onlyvdmfan, please go to the Tikwm
homepage.