Chairman dey look back check say slap no dey come thru aa😭😭😂😂🤣🤣
2026-09-12 16:47:29
1
Nicki :
tell them bro 🥰😁
2026-09-12 15:43:43
2
Pet :
He got no choice buh to play along the trending Jollof issue .
2026-09-12 16:31:05
1
KCTE STRAW :
masa u for be careful ohh, dem go fit jam u, cause u ur self be honest, na u no dey fear, wey u dey watch watch ur back, before he said eiih Ghana jollof!!😂🤣😂🤣
2026-09-12 16:41:07
0
kashout894 :
2026-09-12 16:48:30
0
RoMan_tiQ :
Stonebwoy be fast paaaaa o...see how he switched the conversation 😂