@justmira74: #fypシ゚viral #trending #fypシ゚viral

Baby Mira💕🤍
Baby Mira💕🤍
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 14:29:51 GMT
127082
22436
119
609

Music

Download

Comments

sbeexxiii
OLORUNTOBA👑🦁🖤 :
Omo them suppose dey pay some fine boy Pride price ooo🤣🤣
2026-09-14 13:21:36
1
vicky21364
Vicky💕💦🧜‍♀️😇😍 baby🦋🥰🌺 :
I go marry for look nothing wey u tell me
2026-09-15 10:46:39
3
amyhomeofbeaut4
mum's pride ❤️💎🥰 :
Omo I go marry for looks ohhh 😌🥰
2026-09-13 06:34:49
236
dato.modan
Emmanuel Moses Chinaecherem :
If I tell people say nah me born u , them go believe me, kinda looks like me my future billionaire
2026-09-13 12:22:36
103
justsofty6
Softy :
Nah so I Dey post fine kids for my WhatsApp as my nephew 😂God abeg ohh make they no go catch me 😂😂
2026-09-15 11:28:48
1
larry_favour00
F🥹A💕V💐Y :
Dash me na🥲
2026-09-13 02:45:57
31
itmira08
That pretty girl🌹🌸 :
Omo see as upcoming hart breaker take cute 🥰
2026-09-13 11:27:50
57
chris..ta..bel..1
ctb💗 :
up coming heart breaker 😁
2026-09-15 13:26:55
3
ajayitheo14
@ASK OF THEO 🪨🪨🚘 🦍 :
styles dey whip for your syd
2026-09-14 11:30:47
0
bigslimzyluxuryhairs999
Big Slimzyluxuryhairs 999❤️🧃 :
Are not too small to fine like this
2026-09-13 16:06:32
11
utonwa067
Utonwa🦋🎀🐭 :
Omo na to go born oo
2026-09-13 07:31:22
22
oziomachukwu53
OZIOMACHUKWU🌹❤️ :
How can I born who looks exactly like him ?
2026-09-14 09:03:35
7
bigjoanempire
HAIR STYLIST IN ADUWAWA MARKET :
My cute baby 😊❤️
2026-09-13 18:19:20
6
akachukwu0015
AKA001 :
Can’t wait for my boy to grow like this [Big LOL]
2026-09-13 14:48:28
9
ornament702
oluchi🩵 :
abi make I born this year before the fine ones go finish 😩😩
2026-09-13 19:10:20
0
sommylove0116
sommy love :
up coming heart breaker
2026-09-14 06:44:55
3
badgirlroyal8
ROYALTY 💕🙂‍↔️🥹 :
Omooo💕
2026-09-13 11:58:23
4
ur.wife274
𝓩𝓪𝓲𝓲𝓷 ౨ৎ 🦋 :
So cute🥰
2026-09-13 12:07:44
1
ugo.chukwu892
~Pretty ugochi🥹🌺💫” :
Cute🥹
2026-09-13 03:33:41
4
princessbetty26
❤️🧕 :
❤️❤️❤️
2026-09-15 09:09:34
2
bettybutter235
bettybutter235 :
Una don born all the fine children finish 😩 make Una remain for us oo
2026-09-13 14:29:11
3
slimshape0
SAVAGE ❤️🧜‍♀️🐍 :
Omo to born dy hungry me oooooooo
2026-09-13 10:58:31
3
To see more videos from user @justmira74, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About