Ancestors wey no dey bring clients na yeye ancestors
2026-09-15 19:18:19
162
Ayomide paranran 🎷🍾🎉🎂🍰 :
This man is actually right .. it’s real deep enlightenment. Yall can joke and laugh it off lols . You’re all your own ancestor . Because you’re just getting reincarnated. You’ve been here over and over different life time physical family relative and grand parents are just the family you get every life time you’re here . So you’re your own ancestor no one is . Lols .
2026-09-12 22:29:05
68
Mayamiko Banda :
madness every where
2026-09-12 21:28:17
68
Sedinam :
Jesus is the way the truth and the life nothing is real,true except Jesus Christ.
2026-09-13 00:13:57
46
Best kiddies boutique in_awka :
No b my head una go scatter
2026-09-15 19:39:49
49
mr_allsum8 :
Una wan finish us with different perspective 😅😅😂😂😅🥰 who come be ancestors???
2026-09-12 21:45:09
89
Godson :
unless u change the English meaning of ancestors
2026-09-15 20:52:42
0
Botsum David :
Daddy talk fast MTN no get joy
2026-09-15 22:13:10
1
Rutheva :
Me when Dey watch around 12 midnight kon [Tears of joy]
2026-09-15 22:40:13
2
Lucas mena :
Nawaooooooooo person no even know watin to believe for this earth again omo make una leave me abeg I no de join u anything
2026-09-12 23:18:27
12
BIG MILLIE :
Una no go fit confuse me again for life 💔😂
2026-09-15 22:34:17
1
PUTCALL GENERAL :
You can’t told me cause you’re a human like me and you know nothing better than me.
2026-09-13 00:47:05
11
Legit_skincare vendors :
Who give my uncle phone ooo😩😩
2026-09-15 21:59:29
8
CHILLING 🏖 :
Since I join TikTok I don turn wizard of Oz
2026-09-13 00:08:06
31
forenoon :
Your ancestors get update ?
2026-09-15 19:44:06
9
LeoXchange :
Our ancestors are those souls we reincarnated from.
2026-09-15 19:23:54
6
The Traveller :
Oga, I no dey join you. Make spirit Dey their own, make I Dey my own.
2026-09-12 23:11:43
15
EL TEMPLE IV :
I just wish Government go ban TikTok , TikTok has done more harm than good
2026-09-15 20:29:25
9
To see more videos from user @zemy1957, please go to the Tikwm
homepage.