@theycallmemo00: Omo my 10gig 😫 #goviral #kwasuite #fyp

Theycallmemo
Theycallmemo
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 15:32:11 GMT
423416
82432
3297
12994

Music

Download

Comments

ayoka_291
Ayoka😚💕 :
Before you go find the one wey match your mood data don finish 😭😹
2026-09-13 11:05:20
10037
prettyluhbaibe2
Brenda🌸🤍🤞🏼 :
Once u watch am finish u go con begin ask yourself which kind life you dey live so
2026-09-13 17:10:34
1456
3rainst0rm_
3rainst0rm_ :
Omo thank God for Fiber X
2026-09-13 12:24:12
27
lashtechinakalaexpress_
Lashedbymiji :
Especially step father and daughter 😁
2026-09-13 03:54:03
1626
princesspraise55
P🫶❤️ :
Now i agreed that all of us are bad 😂😂😫
2026-09-13 17:10:05
323
oluwafemi1101
FEMI🫀🎋 :
Na yaya toure dy vex me
2026-09-13 18:59:38
2
debbyofabuja
debbyofabuja :
For where una day see am Abeg 😏😂
2026-09-13 22:36:48
1
june83821
JUNE🤍 :
Jesus come oo….this comment section Dey muzz me😁anyways make una recommend me too
2026-09-13 17:35:11
5
abbyskincare3
꧁༆⨕﴾ABIOLA💎𝕼༆꧂ :
I swear 😂
2026-09-13 15:49:03
6
bigzealer
𝔹𝕚𝕘 ℤ𝕖𝕒𝕝𝕖𝕣 🦅❤️ :
So all of us Dey hide watch am ☹️
2026-09-13 19:19:38
5
follygold3
꧁꧂ 🦋༆🅿️weetyfollygold ༆🦋 ꧁꧂ :
I know dey quick see the one way march my mood 😏😂
2026-09-13 22:00:10
22
everydaycouture_ibadan
Everyday_couture :
Before I know 500mb left 😭nah that Yaya ture ad Dey cause am
2026-09-13 09:33:53
262
christy2342
𝓜𝓼 𝓒𝓱𝓻𝓲𝓼𝓽𝔂🖤 :
Na why I Dey screen record 😂
2026-09-13 11:00:34
1205
angelpraise_
Oyindamola 🤎✨ :
Use X (Twitter) search for whatever you want, play one video and continue scrolling up, same videos of what you searched for will follow. It saves data too. PS ( I’m a saint o abeg)😂
2026-09-13 11:24:45
740
hardey7717
Hardey :
If you con manage watch finish,that spirit wey Dey push you go con leave only you,make you Dey reason wether na this kain life you wan live😂😂😂😂
2026-09-13 19:06:51
116
To see more videos from user @theycallmemo00, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About