you are saying the truth you are not lying good evening sir
2026-10-17 21:47:42
0
PRIDE♓🧞🎊 :
my boyfriend ogbanje pass my own oo
2026-09-13 01:28:15
131
okuk234 :
I miss ur page 🥰🥰
2026-10-17 20:27:44
0
Queenoge💞💞💕 :
i am a water child but i respect my husband, i can't even shout or curse him but wenever i have mood swings i stay on my own
2026-09-12 21:32:49
80
Aries ♈ :
how una take dey know say una be water child sef
2026-09-23 09:11:05
19
💜🚀Only Child🥺🔱👑(Oct 19 :
Everybody now for comment section na water pinkie ooh 😂😂😂God abeg ooh
2026-09-13 01:09:51
30
callmequeendab :
Omo i no be any water child i just get anger issue😏
2026-09-13 11:08:41
38
ADA DADDY💝 :
Everybody na Water Child for this Comment Section 😂😂😂😂, Una Dey Amuse Me😳
2026-10-02 13:35:43
3
Omars favorite :
Omo the more ur begging me my heart is harden more , just leave me I will cool down by myself
2026-09-13 12:25:44
11
CERTIFIED VICTORY👑👑🧜🧜 :
whenever am angry my guy go ask me whether dey don come 😂
na once I go Burst laugh 🤣🤣.
I love him 😭🥰
2026-09-17 16:29:17
19
scorpio ♏🫧🌊🧞🌈 :
water 🌊🌊 child or nothing 🫧♏🫧🧞🧜
2026-09-13 22:18:28
13
chinenye Esther :
Daddy after calling us those sweet names we need money too 😜🤣🤣
2026-09-12 18:29:53
22
LadyGold :
you are right nwannem 💪
is happening to me 😩
my angry 😡 is so dangerous but doors open when I'm happy with someone 🤦♀️
2026-09-24 09:12:12
10
ASA EXPENSIVE 🌻🌹🌺🌈 :
Things are not going well with my husband after since he brought drink to collect list for my bride price 😭 because I have a spiritual husband I don't know what to do to correct it 😭
2026-09-25 10:28:52
6
Queenoluta1 :
There are good ogbanje and bad ogbanje…the bad ones will spoil your life 📌
2026-09-13 08:56:42
7
Mimi 🦂♏ :
I get bad mouth eh my Oga sometimes feel am challenging him but deep down I can’t help myself I feel so sorry but will never tell him sorry de funniest thing is dat I don’t keep things in my mind
2026-09-13 19:22:12
5
👸QUEEN 👸 👑 :
this video come late😏, I don leave my guy 2weeks again
2026-09-13 11:08:46
7
ijeomanimojoan157 :
u are really a seeyer
2026-09-12 21:57:15
6
STEPHFABRICS IN ABA 👍🙌 :
Na ogbanje and mgbe orie babyyy 😂😂he Dey call me oo and na once I go burst laugh 😂😂😂no matter how angry I am 😂please ask them to send us money too 😂
2026-09-13 03:18:11
6
ONYINYECHUKWU✨ :
I pray God gives me a good man🙏
2026-09-12 16:40:29
20
Breakthrough nd family ❤️😘 :
Call me that name first I go get angry the more
2026-09-13 04:37:17
9
BLE_SS-ING💎💞 :
My man do pet me and call me sweet names..
He will then buy things and add fanta 😌
na once my heart go melt 🫠🫠😂
2026-09-13 14:01:06
11
To see more videos from user @prophet.ugochukwu05, please go to the Tikwm
homepage.