@sugargchi: Laugh first, but collect the message too 😂 The earlier you start building yourself, the better. Time dey run pass person wey thief offering. #motivation #lifelessons #tiktoknaija #foryou

Sugargchi
Sugargchi
Open In TikTok:
Region: CA
Saturday 12 September 2026 18:33:35 GMT
57188
4918
223
457

Music

Download

Comments

never.give.up3278
never give up :
me, I no go gree enter 30years 🤣🤣🤣
2026-09-13 03:10:04
2
onyeishichiekwe
His Royal Highness :
The worst part of it is that, You go dey feel say you still be small pickin until dem go start to call you senior man. That fast forwarding eh, e can fast. Going to 40 years old now.
2026-09-13 03:28:35
1
iam_mod6
👼THE_CRAFT_OF_GOD💎 :
yesterday wey we still then sing pakurumo or halat your boy by wiskid ooo ...I just turn 40+ all of a sudden..as how naaa....
2026-09-13 02:19:14
0
realjoshman4u
Josh :
I just dey wonder how I take reach 42
2026-09-13 00:03:25
33
sunday.iguehide
Sunday :
Thank god say I nor remember my age self 😂😂😂😂😂😂
2026-09-12 22:07:51
2
ceosellergenterprises
All thrift the bale supplier :
I will go to Ethiopia where my age will be reduced
2026-09-12 21:08:46
15
chicago55055
CHICAGO :
Soon to be 27 then 3 more year to 30 now now oo 😅😅😅
2026-09-12 21:19:22
47
ptty500
nice :
no be every year I dey add to my age😂 like this year I no make use of it so l no go add join my age 😂😂
2026-09-12 22:22:28
29
2minutesman_
2 minutes man :
100 percent true. No be content o, Which day here I enter 20, now I’m 34 🤦‍♂️😂
2026-09-12 21:10:39
10
azubuikecharles65
St'Francis Autos global 📌 :
Dis guy dey always off me. but his saying the truth
2026-09-12 22:16:18
30
akpoyiboebipamowe
Treasure :
Omo 20 to 30 years no far ooo yesterday i was 20 today am 24 🤣🤣🤣
2026-09-13 00:17:12
5
ai.funny.lee
Ai Funny Lee :
Na real matter this guy Dey talk oo
2026-09-12 21:37:35
16
nwimo57
Official Nwimo :
Guyyyyyyyy no be small tin oh
2026-09-12 20:08:40
9
do_little04
:°) §IRE 🐦‍🔥 :
Should I like?
2026-09-12 18:57:19
9
son.of.man.123
SON OF MAN :
u go think say na play, until e turn reality
2026-09-12 22:33:23
9
lazfuby
Lazfuby🇳🇬🇨🇦✌️ :
I dey tell you 🤣🤣
2026-09-12 23:53:17
2
officialeze_ugo
CLINTON UGOCHUKWU 🇳🇬🇲🇨 :
Omo! just yesterday I was celebrating 24 years all of a sudden I done enter 32 How? where? when? omo!! I never even make am I done dey old
2026-09-13 01:23:32
3
nocturnal_1999ng
NOCTURNAL :
Covid 19 na 6 years ago oo 😭
2026-09-12 21:07:38
14
4rex_guapo
🫡Guapo :
Wetin dey yonnnn
2026-09-12 21:38:44
0
mosesadedara
MOSES ADEDARA :
Omo I dey look my 40th birthday for front, 13yrs to come, I never marry , still pursuit my HND, and living in a single room... as in 13yrs ago I was 23yrs, gbam just dey see 37yrs.. how nah ...Omo!!!
2026-09-13 00:21:40
4
chimeksfrank
chimeksfrank :
no more fool at 40 let's extend it to 60 because 40 no the hard again to reach
2026-09-12 23:03:05
3
donrapsy27
donrapsy :
Omo I dey 34 and I just confuse, like I dey hustle like mad but Na hand to mouth level person still dey 😳
2026-09-12 21:55:34
3
vivacious54
vivacious :
me wey talk say by 22 I will drive my own car now I'm 22 shame no gree me talk wetin I dey drive
2026-09-12 22:45:47
4
donwhiz271
Don whiz :
I tell my sister say I miss one day of my life without knowing she thinks I'm playing how person go day on Friday next thing I see nah Sunday how Saturday take pass I don't know 😁😁
2026-09-13 01:22:35
1
To see more videos from user @sugargchi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About