Try dey run for your life oo ikoko😂😅,Okay I dey come👩🏼🦯➡️
2026-09-12 21:24:50
0
TEMILOLUWA :
I swear I support anything wey this guy eyes see , imagine o them buy something for you , you still Dey share am ..,,,@ ikoko self you be Father Christmas
2026-09-13 12:52:06
1
Fyinfoluwa ❤️🌹❤️ :
Next oooo
2026-09-12 19:49:23
6
💨💦𝐒P̑̈LEED̑̈Ȇ̈💨 :
Please bring me back
2026-09-12 21:24:42
4
Timi🥹🫀 :
Omoh this story go sweet o 😁
2026-09-12 19:46:51
26
richimilly :
but mm you suppose let that guy pay for the drink he collect am give person again haaa
2026-09-12 19:26:08
112
Kenzo Time✨💛 :
Bro you too slow for this part 2 nah 😂
2026-09-12 20:28:21
41
Ibrahim Pelumi :
Bad man nii ….. I’m always with you
2026-09-12 18:49:42
74
𝓓𝓸𝓷 '𝓽 𝓕𝓦 𝓞𝓵𝓪 :
Normal ehh that Egbon deserves wickedness walai
2026-09-12 19:12:35
20
XX :
Una don get new Signee 😂😂😂
2026-09-12 18:51:31
45
Fetty dollar 💵 :
Once I hear say never pay I know say the story go long make someone bring me back once part 2 drop 😂😂😂💯
2026-09-13 07:07:00
5
To see more videos from user @badman_mm, please go to the Tikwm
homepage.