@rinas_tok: Who wan kpai, make e kpai😂

Rina.💗
Rina.💗
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 20:01:12 GMT
138785
28118
177
6851

Music

Download

Comments

veeiiee
vee🧕🤎 :
naso i talk last year na mouth i get 😂
2026-09-26 18:59:21
2
odunayo1594
YINKA🧜‍♀️🧙‍♀️ :
Make my period shaa no spoil everything 😂😂
2026-09-25 16:39:41
160
omekhono
Omekhono :
Very good. Make I screenshot send to family group!
2026-09-12 20:08:57
235
theavaia.studio
Nail Tech & Piercer in Ikotun :
Na so i talk last year…
2026-09-26 17:47:26
5
erky004
Lbm🌈 Arshkid🪐💞 :
Mine na to loose weight first😂😂… family meeting go choke
2026-09-26 10:30:51
3
f.e.l.i.c.i.a_aaa
f.e.l.i.c.i.a_aaa :
Just let the money enter or make I see sponsor😭😭
2026-09-26 17:52:42
5
naomigeorge483
Omi 🥰 :
Low key I wan try this kind thing but fear dea catch me 🤣🤣
2026-09-25 22:11:41
4
veyraa_7
Veyra :
my last astray nah refund I give baba God my mama still never heal oooo
2026-09-26 07:07:16
0
princessmirabel48
🥀💐🌹Rachael 🌹🥀💐 :
Home training my ass I'm done😭🤧
2026-09-13 17:46:07
103
babyypresh4
Presh🌺🦋/SN🎀🎓🩺 :
Na Wetin I talk last year,i no even smell outside 😭
2026-09-18 18:01:43
86
qingaudrey
. :
My mama wer Dey drive me go the location Dey play 😌
2026-09-27 12:10:37
2
fellydollar1
Felicia Matthew Orban💕 :
I sha come house last month with clean Yin & Yang tatts for my hand till now she never ask me wassup😂💔
2026-09-26 19:29:48
2
enny._5
Enny✨🌸🧃 :
I don ready to go astray, na bad friends remain
2026-09-17 12:44:33
2
emmy_of_unidel
Emmy of Unidel 👨‍🏫📖📚 :
I don first do one bad piercing in preparation for my astray before December I go lunch another one 😭😂😂
2026-09-14 09:28:38
31
ehniee_
Ehnny💕 :
Silent repost because my mama Dey see my reposts 🤣
2026-09-19 18:23:33
8
dolapo0192
@Dolapo🥀🧚🏼‍♀️ :
Then go heal oo my astray start this week
2026-09-14 23:29:17
7
tracy_diamond7
Tracy diamond :
ah swear my papa go shout tire 😂
2026-09-13 19:16:49
5
khemzzyb
khemzzyB :
Introvert my ass, im doneee
2026-09-19 03:51:06
1
cakepastriesbylyanu
Cake and pastries by lyanu🧁🍔 :
2026-09-17 12:38:42
1
tafinaaaa
Pelumi🥰❤️ :
Na lieeeee ooo, I no get money😭😭
2026-09-15 05:36:48
3
im.soma26
I’m Soma 🎀 :
The plans I have this December is so much but nah the money to achieve am I no get 😭😭😂
2026-09-15 06:27:10
2
itz_demorn
Demorn🤎✝️ :
Na the December I won really explore
2026-09-26 12:18:54
4
To see more videos from user @rinas_tok, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About