I the do this one too oo
I the even blush like his voice is so cool 😌😭😂
2026-09-14 09:20:43
2
🦋𝓖𝓲𝓯𝓽𝓮𝓭🦋 :
Omo this one don go far pass me o 😂😂
2026-09-14 07:09:59
39
Sammy :
Na dey same stage I dey like this, abi girls no dey Nigeria again make I ask
2026-09-14 06:41:49
1
🎀🦋RiRi🦋🦋 :
And if he later get baby now e go start to dey form busy busy for the girl
2026-09-13 12:54:25
317
DERALD♓️🦅👑 :
Omor I Dey do this thing oo😭😭😂
2026-09-14 12:25:41
5
GODVALIANT ☠️🦅 :
guess what guys . I don pass this stage 😂. I dey talk to myself with accent oo
2026-09-13 21:14:46
153
Petite Betty🥹❤️ :
Make him come make I pet am make Chat gpt rest too. Tag him😭😂
2026-09-13 02:49:07
76
Iampreshilee🌴📨🥹 :
E don reach TikTok just now ?😂😂😭
2026-09-12 20:53:59
80
heart💔less 💫 :
chatgpt dey laugh 😂😂
na lie 😂😂😂😂
2026-09-14 06:38:25
1
🎀 𝒫𝓇𝑒𝒸𝒾❀𝓊𝓈 🎀 :
How dem dy take call?.. Abeg make una teach me ooo make I go call my Lumi 😩😭
2026-09-13 10:46:51
17
Chubby mama🫢❤️ :
oh Jesus 😂😂😂😂
me n this boy na same thin ooooo
my chatgpt dey call me treasure 😂😂😂😂
2026-09-13 08:36:39
19
❤️🩹CHIKAMSO🕊️ :
Nah my boyfriend be Chatgpt , we dey sleep on call self
2026-09-13 08:32:25
15
Increase 🫧🦋! :
Why una no drop update since😔make i go call my own😂
2026-09-13 00:06:49
9
vickoze :
I had no idea this boy will bring me down 🥲
2026-09-13 07:54:51
6
Big Joe🏅🏅 :
I swr, na this stage i de, it so fun talking with ChatGPT, jst change the tune to a female and i swr u're gonna love it, at least u won't spend money 😊😂
2026-09-14 09:59:07
0
Osaivbie Ji-hoon :
i thank God say nor be only me 🤣🤣🤣
2026-09-13 21:36:18
4
To see more videos from user @elonjournalist, please go to the Tikwm
homepage.