Na so I add all of dem to group o make we plan outing , to reply Dey hard dem 😓😹
2026-09-12 21:09:54
201
Oluwadaramola ✂️🖇️❤️ :
Abeg if na rope use am bring me back 😭
2026-09-12 21:07:05
504
Grà cîàn🤭😌 :
I remember when we talk am for family group make we go beach na so our eldest cousin say he pikin too small for beach what concern us and your child 😭😭😭😂😂😂
2026-09-13 19:29:26
2
tobeelola :
this type of gathering na for cousin wey get cousins of the same age range, na small pikin be cousin
2026-09-13 18:56:42
0
KUDIRAT 👅💙🦋 :
You will never lack if you bring me back 🙏
2026-09-12 21:05:48
120
Lady Mo🦋 :
I and my colleagues on this table na every month we Dey plan😂i don even tire
2026-09-13 18:07:36
0
olaide :
mina nd mummy are so fyn
I said tj tnko mina was like gbogbowa lemo I wish u guys safe journey luv u all plenty plenty 🥰
2026-09-12 21:15:04
43
justbimphe :
Na me go still bring opinion pass😂😂
2026-09-13 12:34:49
20
IBADAN MOBILE SHOTS :
You no allow Farouk talk ooo
2026-09-13 13:59:46
2
OMOLARA :
anty mina with anger issues 😁😁😁
2026-09-13 06:18:19
1
thatgirleniola1 :
God bless my cousin’s 🥺nah that day we go reach there or next day 💃👏
2026-09-13 11:29:59
7
𝒜𝒹ℯ🧚🏻🤍 :
We sef don dey plan about our December go be but he no go still work out😂😂
2026-09-13 11:59:21
6
⋆˙⟡ 𝓅𝑒𝓉𝒾𝓉𝑒_𝓂𝑜𝓇 ⟡˙⋆ :
Nah every girl she no dey like🤣🤣
2026-09-12 21:18:13
18
👑 ꧁༒☬ 𝕸𝖚𝖍𝖘𝖎𝖓𝖆𝖍 ☬༒꧂ :
this kind thing never end well
2026-09-12 21:13:36
6
Tamilore Peperenpe🥀 :
Nobody plan reach upper echelon😂
2026-09-13 00:10:25
2
ajesewa :
I can't remember the last time I saw all my cousins in one sitting
2026-09-13 06:10:22
6
bakedbyteewhy :
😂😂 Abi una go enter museum ni
2026-09-13 07:23:05
1
kissy535 :
We fit go Santorini he no bad 😂😂
2026-09-12 23:35:49
1
THE REAL FARUQ :
On a planning level lol 😂
2026-09-13 06:01:04
3
Fifeh🧸❤️ :
Mosque lama shi😂💔
2026-09-13 12:06:09
4
To see more videos from user @minah_thy, please go to the Tikwm
homepage.