My bro I’m not stopping till the sky becomes my starting point!! I’m not going to beg abeg 😂😂😂
2026-09-12 21:41:32
41
MAGIC HANDS THERAPY🍀 :
God no go gree,I beg wella till them start to dey avoid me, but this year I swear say I no go beg anybody, I come dey hustle like person wey dey owe Oracle 🤣.
Omoo I just dey enjoy my life, not there yet but I am so so proud of my self💯.
2026-09-13 06:15:08
3
Emma💡 :
The senior brother when I nor get for real life Na u be 😭😂
2026-09-12 22:58:35
18
Akuma Udochukwu :
na chowdeck I dey use manage my life with bicycle, as I see this video I go match am dey go😭😭😭
2026-09-12 21:44:51
10
KLIPPERS STATION :
You wan beg?
2026-09-13 09:19:25
2
21🦂 :
I don dey beg, bro Abeg give me your source of income idea
2026-09-13 02:19:29
2
Ekerenduh :
you be my elder brother online ❤️🩹
2026-09-12 21:56:13
1
🧃⚽ALTAR EUROPE 🌍 🐐 :
Omo 🥺
2026-09-12 21:41:55
1
Top_tier✨ :
Omo en
2026-09-12 23:58:55
1
Ekerenduh :
i swear I love you
2026-09-12 21:55:42
1
Wisdom :
God abeg oo
you dey minister to me for my dream like this so😭😭😫⏳💔
2026-09-13 05:44:12
2
November 12 🖤 :
sir you kept talk about hustling and finding money but I want to ask you something do you know that some of us just don't have the money to start something and do you also know that some of us keep trying our best to get a better job with good pay? sometimes even when someone is working if the pay isn't good you will still end up begging. May God help us.
2026-09-12 23:10:42
2
PREXXY 💜⭐ :
God forbid I nor go beg‼️😐😒😒😒
2026-09-12 22:44:25
1
:
God abeg oo
2026-09-13 00:16:48
1
₦TRAVIS🦇 :
Are you crazy bro?
2026-09-12 23:01:31
1
To see more videos from user @odiacleverlyy, please go to the Tikwm
homepage.