@breeze_0500: The one for my book of bible story no Dey here too hooo 🤣🤣

Breezes❤️‍🔥❤️‍🔥
Breezes❤️‍🔥❤️‍🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 22:59:46 GMT
32917
1976
110
821

Music

Download

Comments

zerojoy28
TЯЦ$T Ї$ЦЄ$ 🤕☹ :
God u see say i no coment ooo,🙏
2026-09-13 19:17:42
0
oba_loud
Loud :
Shooo you sure say the 4th one nah Jesus so. God abeg ooo
2026-09-13 17:05:45
3
d_web_guy
d_web_guy :
God you bear me withness my head nor Dey
2026-09-13 11:58:48
61
federal_26
71來Federal :
God I been dey scroll pass oh😂
2026-09-13 14:04:33
12
e_clear_1
e clear ✌️ :
dat 3rd Jesus make una observe ham well he resemble ninja press ooo
2026-09-13 14:28:18
5
danikinz_nmg
DANIKINZ 🛜🖤💛 :
💔💔🫪 religion finished Africa 💔
2026-09-13 14:38:40
2
bigfearlees130
BIG FEARLESS 🛫🌈🤴💰 :
One of them resemble Messi look am well [Tears of joy]
2026-09-13 15:32:49
2
bigmelody12
bigmelody🥷 :
That one for bible story say him no be Jesus again oo
2026-09-13 05:18:39
6
sammyx190
Sammy Brown 🌴💜💫😎 :
una dey talk oo
2026-09-13 16:31:19
1
niyistitches0
niyistitches0 :
God abeg ooo
2026-09-13 16:39:04
1
ifeoluwakitan68
IFEOLUWA🎮🤌 :
God abeg I no dey there ooo
2026-09-13 15:54:33
2
real_street_pharm
Dr Emmanuel (Pharm. D) :
The third one be like who Dey say “I pity you…. I be obtainer man o” 😂😂😂😂
2026-09-13 15:25:54
2
bill_arab_asaad
Bill_Arab_Asaad :
That third one dey nonchalant
2026-09-13 11:50:38
2
just___lol
Ďa Řøŷ 🧃🍫 🔕 :
One bro say God abeg i no follow oo 😂
2026-09-13 16:17:12
4
priest6209
EKENEDIRICHUKWU ☠️ :
the 3rd one funny 🤣
2026-09-13 13:13:51
1
raj053754
🌴®️.🅰️.J🌴 :
😂chaii wetin de worry una 😂
2026-09-13 11:23:18
2
ozedxcys1
🌗•𝙾𝚉𝙴𝙳•🕊️ :
Giving is a terrible idea in this situation
2026-09-13 15:47:55
1
juskido3
SY jude :
the third one na suspect na him dey give tinubu second chance
2026-09-13 05:54:28
2
To see more videos from user @breeze_0500, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About