@agberofc: 1V1 with the greatest Chelsea fan🤣 #agberofc #viral #PremierLeague #chelseafc

Agbero FC 💙
Agbero FC 💙
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 12 September 2026 23:44:44 GMT
60358
13193
127
47

Music

Download

Comments

nawti14
Makuo :
Like club like fan…. No defense 😅
2026-09-13 07:10:57
522
oxzcena
oxz.Cena :
You Dey defend like badashille
2026-09-12 23:51:46
512
d_big_o
💫 legitking99 :
na that arsenal jersey affect you. 😂
2026-09-12 23:52:28
212
chisomazunna
CHISOM :
See person wey say Tosin no good
2026-09-13 10:32:17
156
davyfx20
ア乇尺乇乙 :
And u go dey talk say gusto not good😂
2026-09-12 23:48:50
211
da_berry6
乃乇尺尺丫 ✞ :
Agbero Allen 😹
2026-09-13 12:36:17
51
_musty01_
Musty!🌍 :
This guy na fofana nothing una wan tell me
2026-09-13 11:10:15
5
dankizz09
Dankizz :
Later u go Dey blame fofana 😂
2026-09-12 23:51:23
23
ferado_olowajnr
Oluwaferanmi 💎🤡 :
And u go dey shout Tosin out !!!!! Na God go punish u 😂😂😂😂
2026-09-13 10:12:44
11
onewordgadgets
one word gadgets 💻📲⌚️ :
And I deh shout for tosin ooo
2026-09-13 07:57:07
7
purpolar1
𝑷𝑶𝑷𝑼𝑳𝑨𝑹 :
Uncle tosin 😂💔
2026-09-12 23:57:52
8
s.b.k999
s.b.k999 :
Na cause of the jersey wey you wear bruh
2026-09-13 12:24:26
7
bakrjay0
Bakr :
even there fans are trash at defending 😭😂
2026-09-12 23:48:47
6
justkrazy7
KTG♣️🌴 :
Na because of you my defense no solid again
2026-09-13 06:03:02
5
deyinka216
Pachucks😜💓 :
after I go dey abuse una player
2026-09-12 23:48:45
5
ayinla343
Ayinla❤️💙 :
con imagine say na yamal catch uu😂😂
2026-09-13 19:11:28
4
kvngonset
Yxng Stov🎱🧑🏽‍🦯‍➡️ :
No be this guy talk say he good pass gustov😂
2026-09-13 18:53:22
1
make_out_valley
BRUCE WAYNE🦇 :
na because of your choice of jersey 😅
2026-09-14 10:42:38
1
comradeemmzy
comrademmzy🥷 :
Make I hear you insult Hato and fofana again
2026-09-13 14:41:50
1
lucky.star9005
𝕂𝕀ℝ𝔸. 々 :
And you dey shade hato
2026-09-13 11:28:41
1
titantrades___
TITAN :
Na worry na arsenal jersey cause am 😂
2026-09-12 23:49:48
1
nes_2o3
👤 :
Chelsea fan indeed [Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-12 23:53:46
1
arshavin957
Cuban boys media 📺💻✅ :
I like as u wear arsenal jersey go so I understand the theory 😂
2026-09-16 18:52:48
0
gabriel.victor132
Gabriel Victor :
Nah the jersey him wear Dey affect him
2026-09-15 16:47:54
0
michealknowsball
MKB :
Chelsea fan Ava hull city 😂😂
2026-09-13 03:51:20
0
To see more videos from user @agberofc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About