he said he would never date any girl, but now we're dating 😂😂😂
2026-10-27 15:10:38
1
🥀 :
omo make one sweet boy locate me o 😔
2026-10-27 17:46:58
1
Black🖤sheep🐑♍ :
Nah she go still tire when she see the lover boi syd 😔💔
2026-09-13 07:33:42
560
deshyboi :
Then she started saying you are too childish 😂
2026-09-13 10:18:31
126
𝓜𝓲𝓴𝓴𝔂🧃👻👿 :
I con Dey do like mumu 😭💔
2026-09-13 11:34:51
369
ᴛᴏᴛʜᴇꜱᴛᴀʀꜱ! :
I’m never unlocking any lover boy for any girl 😂🤓
2026-09-13 09:10:22
143
Cold quotes 🥀 :
She’s one of the best right
2026-09-13 06:25:11
132
VEECEE🥹❤️🥀 :
Which king ogbono be this wey you tag bro 😹🤣
2026-09-13 08:51:56
40
PEDRO☬D̷N̷B̷☬ GAMING :
Then you begin to ask yourself..."Guy..... na me be this?"🥹🥹
2026-09-13 15:03:31
7
W I R E 🦂🖤 :
when you go know say your own don finish when you finally reach the stage wey you no fit stay without her message you go dey look Whatsapp up and down even as you dey act nonchalant 😂 😂
2026-09-14 22:09:32
20
𝓙𝓮𝓼𝓼𝔂 🦋❤️ 😮💨🔥 :
I need mr nonchalant wey i go turn to lover boy,but abeg i too childish😹,tomorrow i go dey hear u are not mature😔
2026-09-14 10:08:42
9
LUNAR🦇 :
Omo my own Dan leave me follow boy wey guide o 😁
2026-09-13 07:23:02
52
ᴅɪᴠɪɴᴇ :
She later lock am back 😁
2026-09-13 08:13:40
14
Mr blue 💙 :
you said my mind
2026-09-13 06:48:43
11
ASABI :
She’s all I have now my Ashley 🦋🥹❤️🩹
2026-09-13 09:12:02
6
POPE🥀 :
then she left 🧘♀️
2026-09-13 16:30:49
11
♡ᴹⁱⁿⁿⁱᵉ♡🎀🌷 :
He sent me this.🥹💕
2026-09-15 04:56:07
6
_ben_001 :
Person go just turn Mumu cause of love 🤦🏽♂️😂😂
2026-09-14 11:20:58
6
Success🫥♻️ :
Make una help me e be like say this girl tie me ohh 😂
2026-09-13 20:46:13
5
BIG SAMMY💸🫴🤌 :
broo I come dey wait for her message bro my life don dey spoil oo lol 😆😂😂
2026-09-13 12:32:00
5
🦧. :
That one lucky girl 😜🥲😹
2026-09-13 09:15:03
9
Baby_fac 🥹💕 :
Lesbian friends needed 🥹
2026-09-15 12:02:01
1
SAMUEL :
Omo love just mumu me😹💔
2026-09-14 14:19:09
2
🌬️ŽŁǎťkǒ 📿🙏 :
Omo I go broke up with my girlfriend 😳I saw her with another boy and she is pregnant 🫄 for me I hope I did the right thing 🤧
2026-09-15 05:57:15
4
To see more videos from user @dann339, please go to the Tikwm
homepage.