@dereal_friday: #creatorsearchinsights #fyp #viral #drealfriday

Dereal_friday🤪
Dereal_friday🤪
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 08:53:53 GMT
64677
11328
112
1383

Music

Download

Comments

feranmhi693
~Ms.Oyin😌❤️ :
He’s busy as an understanding girlfriend 😔
2026-09-13 16:01:42
6
miracledike710
mimi😈 :
Single life dey sweet me oo 😂😂
2026-09-13 12:40:35
14
joyces792
Joyce🦋 :
Which road we go follow find am 😂😂
2026-09-13 09:45:07
19
faithvkpl47
faithvkpl47 :
If you know wetin good for you stand for the line now oh
2026-09-13 15:31:42
1
fullvibes13
🎀January 16🎀 :
Where we go met so we fit go find am
2026-09-13 09:59:57
3
beapat2
gurl -pat ♦️ :
asin e no funny o 🤣😭
2026-09-13 09:44:36
5
deborah1804
༆❧ 𝑫𝒆𝒃𝒃𝒚...🥹❤️༆ :
stopp ooo my babe dey sleep since 1 months now I hope when he wake up he go chat me 🥺😂😂
2026-09-13 21:12:19
2
nayamillers0
𝒹𝒻𝓌 𝒩𝒶𝓎𝒶😒💕 :
Make we go jor 😂😂😂
2026-09-13 08:58:25
2
chinny_lillian
Chi_chi_chinny🥰 :
Y’all should welcome me
2026-09-13 15:40:26
1
uwakmfonodiong
Mona jeiii❤️ :
I de come oo😂😂😂😂
2026-09-13 09:53:27
2
marvellousilya
Mama🥳🌹💙 :
He's busy abeg 💔😂
2026-09-13 09:41:32
1
baiby.capelo.yrn
🥰SEPTEMBER 16🥰🌹❤️ :
I dey find babe oo 😂🤲🏾
2026-09-13 09:29:00
1
chizaram9523
Zaram🍒 :
I don follow una😪
2026-09-13 10:06:34
5
userprexxi
slimzy💞 baby 💕❣️💓💘💶 :
i swear follow us dey find babe ☺️😂😂
2026-09-13 10:55:40
1
angel.samuel43
Angel Samuel🥹❤️ :
Omo en block me for snap,unfollow me for TikTok na once everywhere blur😂
2026-09-13 17:22:01
1
nikkib_478
nikkib_4 :
he's busy ...I understand him ..but I go find another person to understand
2026-09-13 21:49:19
0
usermaryvee29
Maryvee :
his network is disturbing him nah why he never call😂 network
2026-09-13 16:48:11
1
To see more videos from user @dereal_friday, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About