same person that put law that na woman go carry pregnancy for 9 months enter labour room 50/50 survival,na him still put school fees law 🤣
2026-09-13 12:17:47
34
Juliet foodstuff🥰 :
We wey be single mom,we Dey chest am for public but for private we Dey cry ooo…e no easy
2026-09-13 11:47:50
30
Aishabra2 :
omo e no easy for widow like me and I still be mother of 5 its well sha
2026-09-13 17:24:55
0
estherobanya388 :
na who put the law say na man dey give woman belle🤣🤣
2026-09-13 15:29:16
2
Esther Amarachi Oche :
My children Dey go back school,and me I go born this September na cs for that matter o
2026-09-13 15:53:30
4
IGHOMUWE :
Who really put that law, nor be man and woman get pikin 😭😭
2026-09-13 10:03:27
10
sandivas :
na d asme people wey put their surname .
2026-09-13 11:46:46
1
mama OBINNA :
not all men da pay school fees oo, most women pay fees for dear children
2026-09-13 11:12:34
3
virtuous Lady :
no be your father's name the children dey bear
2026-09-13 20:17:25
1
Mrs Cynthia ifeanyichukwu :
I just dey pity my hubby
2026-09-13 11:57:54
1
Joy nice :
U never see anything 😂😂😂
2026-09-13 10:02:14
3
Nmeri Victory :
are you not the head of the family?😁😁😁😁
2026-09-13 11:14:33
1
Gladysbukky :
as a single mother of 2 boys September is very scary for me because that's when I pay house rent too
2026-09-13 11:29:56
1
Clinxgele&more :
nah my own son papa be this,he even remind me say nah me dey do am since day one,my son is 7,he has never do anything for him.
2026-09-13 16:29:50
0
Gen.PK :
women answer this question
2026-09-13 12:49:59
1
ⁱᵃᵐ|♡𝒪𝓃𝓎𝒾♡ :
as I tell my husband that out of 570k for our 4 kids, am going to contribute 170k Omo come and see happiness, even though what I contributed was just little. men needs support but they can't say it
2026-09-13 12:43:27
3
Brave01 :
Don't you know dat feeding d kids daily has more expenses than paying of school fees because to pay school fees na just termly but feeding na everyday routine
2026-09-13 21:11:06
0
Christ like Rej :
Na my papa name them dey bear ? 🤣🤣
2026-09-13 22:12:44
0
Priemmafabrics N' More :
You were not informed too??? 😂😂😂😂😂😂
2026-09-13 21:20:18
0
Victoria Chiwendu :
😂😂😂😂😂
2026-09-13 22:13:50
0
marylyn :
Am a single mother of 2 kids am crying here
2026-09-13 22:23:22
0
To see more videos from user @mrgreatkisserbk, please go to the Tikwm
homepage.