Na normal sponge ah dey use o. Hope say soup dey wey dey use normal sponge cus Na watin pope tell me o
2026-09-14 00:32:39
0
I S R A E L💀🖤 :
Last claro 😂
2026-09-13 12:16:49
42
Dflash :
make person show me way nah
make I use my salary run am 😂 😂 😂 cos I be dey fear before but now I dey ready to face my fears cos depression don almost wound me base on lack of funds for years now 😢
2026-09-13 16:04:04
7
stay.humble593 :
Cash out is a must 😂😂😂
2026-09-13 21:21:11
0
X :
Benin location?
2026-09-13 22:58:54
0
𝐁𝐈𝐎𝐃𝐔𝐍🍂 :
Na me be this 🤣😭
2026-09-13 10:35:18
34
bigseth014 :
Location Abeg
2026-09-13 13:21:42
0
Skipbaba :
evil received steady
2026-09-13 16:07:17
1
707autos :
I just like this guy 🤩🤩
2026-09-13 11:16:24
10
CHUKWUEBUKA 🥇🧃 :
Got paid kilode😹😹
2026-09-13 14:01:55
5
🌴𝙰̷𝙳̷𝙴̷𝙻̷𝙴̷𝙺̷𝙴̷🌴🖤 :
You suppose put water guy
2026-09-13 12:23:34
0
Lannrayyiscrzy🪵 :
Abeg location 😂
2026-09-13 15:02:45
3
Àłfà Ømø ĒłĒHÄ 🕌 :
This one nah legend 🤩
2026-09-13 12:38:16
4
🌴🔕∆Sürêz~hæñky∆🏴☠️🎮 :
After all dis things if you no buy lambo we go get issue oh 😒
2026-09-13 21:14:54
1
𝗗𝗔𝗬𝗩𝗜𝗦 :
omo nah once I burst laugh
2026-09-13 11:51:37
1
To see more videos from user @soap_boi, please go to the Tikwm
homepage.