@aiwithestherluxuryadie: Replying to @….GhOsT…?!!🧃🚶💔 #luxuryadiye #talkinghen #yorubacomedy @OBO STEEZE

Ai with Esther/Luxury Adìe
Ai with Esther/Luxury Adìe
Open In TikTok:
Region: GB
Sunday 13 September 2026 11:26:47 GMT
370827
40315
518
1643

Music

Download

Comments

desmonduk01
꧁༆_ĎĚŠMǑNDUK_༆꧂ :
this is what some of my friends want for me 🤨
2026-09-13 16:14:01
664
comfortjullytv
Wealthcomfort :
Some people are like this ooo
2026-09-13 11:40:08
335
froshjnr00
🇬🇧fяσѕн נия💈 ✺◟(∗❛ัᴗ❛ั)◞🪒 :
That is the reason some people Dey low key
2026-09-13 12:48:57
169
scottboi44
JOSEPH$🇳🇬🇬🇧🫰 :
Omoh you gats to be careful with friends
2026-09-13 13:54:50
78
carbon_hydrate
🕷️⛈️CaRbOn_HyDrAtE🌚 :
I swear to God nah my story be this oo
2026-09-13 16:28:35
59
profsaint7
ˢᴬᴵᴺᵀ 🏴‍☠️🫀 :
Na wetin my padi do for me be this
2026-09-13 16:17:21
67
freshkidcash587
Ultralockedin :
See my babe wey tell me say she dey go night vigil 💔🤧
2026-09-14 21:57:51
29
say_hey_to_olarichie1
☘️OLA RICHIE 🤗❤️ :
Nah why I Dey do my things alone. 😞🫴
2026-09-14 12:47:30
19
smallzino52
Landlord🤾‍♂️🔥💚 :
Don’t think you’re friends are happy when only you deh win 😌💔
2026-09-14 07:33:45
8
ajao_btc628
꧁༆𖣘ÃJÅÔ~ƁTÇ𖣘༆꧂ :
Tag me for 3 abeg
2026-09-13 12:37:54
13
midex_1234
TOFUNMI💔 :
Hope say no be wetin Dey do me be this 🥺
2026-09-14 18:17:09
8
emilynimi37
Emily Lopez :
Tag me to it tomorrow I’m loving it 😂😂😂
2026-09-13 13:51:11
11
burnaboy299
Burnaboy29 :
Na my picker did this to me for 2020 because of my 12500 dorllas. But my own client no block me oooo. But I see hell. They try to make me mad with some spiritual powers
2026-09-13 14:07:17
13
fishingmoore1
fishingmoore1 :
Part three pls
2026-09-13 11:32:02
8
ola.richie056
💞OLA RICHIE🚀💔 :
Wicked people
2026-09-13 13:43:03
6
alfaakanni.0
꧁༆ALFA AKANNI AJISHAFE༆꧂ :
Omoh no be just video oo na real life saga oo 💔🤦‍♂️
2026-09-13 18:46:12
19
abolajii_
𝔸𝕓𝕠𝕝𝕒𝕛𝕚🌂 :
Your phone is at $53% right
2026-09-15 18:47:49
5
freshkidcash587
Ultralockedin :
Once you notice say you don lose that paying cl, you go first think say where you wan start from. Talking from experience 💔🤧😢
2026-09-14 22:00:45
5
ssnjnr8
David 🥷🤍✨ :
This is actually real 😭💔
2026-09-14 00:13:19
7
demilade.fashola
Demilade Fashola :
Nah wetin dem do me be this 💔
2026-09-13 21:07:29
7
otf_23244
██████████….🔥 :
Buh what’s the essence of envy sef no be say the guy Dey change to you , he go still sort una bills why the hate this thing as happened to me before but all thanks to Almighty God 🥰
2026-09-14 07:07:41
6
loyalboy6802
LOYAL 🫡BOY🤫 :
Omoh this life shall
2026-09-13 17:37:26
6
crowncoincasinoag6
crowncoincasinoagent01 :
Wetin come be their gain?
2026-09-13 20:05:25
5
fadunsipeter
Fadunsi Peter :
PA 2
2026-09-14 19:26:31
1
komodo4fly
ADEBAYO ☮️💫💫 :
Part 3 abeg
2026-09-15 15:56:15
1
To see more videos from user @aiwithestherluxuryadie, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About