Abeg bless me from d blessing wey God don bless u Bikozienu make I start my own buisness🙏🙏🙏🙏
2026-09-13 14:08:44
7
egovin :
19 years ☺️
2026-09-13 23:21:36
1
Precious 💎 :
My cousin brother plays this song everyday that year 😁❤️
2026-09-13 18:04:33
5
SucreOma🧚♀️ :
I didn't even know you own it, you dey try o
I know 2 guys dancing to this song like 5 years ago, I thought it's theirs
2026-09-13 19:49:59
3
clara708 :
then 19 years old
2026-09-13 14:36:22
4
Only 1 currency🍀 :
But fanzy you too good 🫂🎼
2026-09-13 23:17:52
1
Omalily :
I was 58
2026-09-13 20:31:49
3
Kelechi Godwin :
How old were you when u come release’ my fiancée’?😳
2026-09-13 20:41:06
1
.🙈. :
na 2024 song nah
2026-09-13 19:46:16
1
pretty chizzy collection 🛍️ :
this song was released the I gave birth to my daughter 2019 it was my favorite song cos I was suffering dat period so anytime I play the music I will kneel down and be begging God to have mercy on me to train de baby
2026-09-14 00:15:14
1
Gracious🥰🥰 :
so na you sang this song 😧
2026-09-13 19:32:05
1
CAKE/OVEN VENDOR :
21year
2026-09-13 13:09:50
1
Ada Igbo Educational :
Mr. Fanzy, abeg I wan hear this song " pum puli puli" I don't know the actual name, I've been looking for it.
2026-09-13 23:02:45
0
BıG Shed🎗 :
U get many songs weh I no know say na u sing ooo😳
2026-09-13 16:55:57
2
💥 ISOCKY 💥RESPECT ⚡ :
Boss never give up, better days ahead just believe in yourself
2026-09-13 17:15:10
2
Daberechi Rita :
so na u sang this song owo🫡
2026-09-13 13:20:13
4
🎀🌷SoftieRose✨🌷 :
And nah 2020 nah him me I Dey hear am for the first time
2026-09-13 21:05:39
1
To see more videos from user @fanzypapaya001, please go to the Tikwm
homepage.