Being alone is the price you have to pay for being too nice!
2026-09-13 20:10:02
5960
lastborn❤️🥀💕🍒🌚 :
Una go think say na memes till e happens to you
2026-09-13 18:19:18
1516
😶🌫️ :
Nah friend like you wey don pass through wettin I don pass through I dey look for like this, but you be baddie 😂I for say mk we be friends
2026-10-05 11:50:10
0
🎀Big_kiti🎀 :
Them carry my pics go juju
2026-10-05 11:42:02
0
Debbie :
Being alone is crazy , I just need one good friend fr 😩
2026-09-13 22:11:28
321
CHIDINMA💞 :
Omo I have kind heart too much 😔😔people wey I Dey meet Dey hurt me too much , I don stay on my own shaa .
2026-10-04 16:14:15
0
Pretty Angel ❤️🌺😩💐🫂💕 :
Friends ehh na why i like Dey on my own o
2026-10-04 22:45:13
0
🍒 :
Since I begin they my house alone my provision come they last
2026-09-13 20:00:02
550
Dera💦 :
Nne you’re a last born,I’m a last born and I don’t have friends,let’s just be friends ooh
2026-10-04 17:08:43
0
.~MIYA🎀🇳🇬🥀 :
Wait this thing Dey really happen say friend Dey sleep with them friend babe ni😳
2026-09-13 19:18:38
513
Ronicki :
Who else doesn’t have friends like me?
2026-09-13 23:11:03
498
CLUSTERLASH IN OKO-OBA AGEGE ✨ :
Cluster lash model needed oko oba
2026-10-04 11:41:03
0
Chetechi 💕😻❤️ :
We wey no get sisters dey see shege 😂😭. The fact that I’ve never had my personal friend ever 🙂
2026-09-13 19:18:02
127
Vee🌊💔 :
Friends do me Nah once I turn introvert 😂
2026-09-13 19:19:58
144
🌸꧁Wetin concern lizzy 🧸🧚꧂❤️ :
MODEL NEEDED FOR CLUSTER LASHES
2026-09-16 14:12:50
0
𝐌𝐢𝐫𝐚𝐛𝐞𝐥ఌ🎀🫂❤️ :
Omo if I talk my own una go gather hand stone me ooo😭😂 Mumu me was desperately looking for a friend because I don’t have a sister, friends will use you especially when they notice u don’t know how to say no I pray I meet genuine and good one soon
2026-09-14 01:29:42
15
Red🥀Flag 🚩 :
Since dem born me friendship never favour me one day… na so so bad them take dey pay me back for all my good and so so billing🤦♀️🤦♀️I don tire 🧎♀️🧎♀️
2026-09-23 17:06:48
5
Lacute⭐️🧸 :
My own dem di kongossa my name join 🤣till date lol 😆
2026-09-13 23:05:41
5
BIG BABY🍒 :
Na only me no get friends 😭😂
2026-09-14 17:13:37
12
Best of Gud life 💋💕🍒 :
Who else doesn’t have friends like me?
2026-09-14 14:57:52
5
BAhdPerson🫶 :
At this point before anything called friendship u go first take oath u misbehave u crase
2026-09-13 20:48:52
19
Munachi🌸❤️ :
Please l need your people advice one girl say that I should accommodate her and the worst part is that l don’t even know her because l don’t know anything about her am confused because she told me that she’s stranded that thief came to their apartment
2026-09-13 23:25:56
8
OGECHI💞 ﮩـﮩﮩ٨ـ🫀ﮩ٨ـﮩﮩ٨ :
I go be your friend but hope say you no go shout give me
2026-09-13 21:22:47
11
To see more videos from user @lastb410, please go to the Tikwm
homepage.