i don't care,na their case be that ,make they continue na, my own glory will continue to shine like that
2026-09-19 22:45:26
0
*ꨄAjokeꨄ* :
That’s where they belong…behind me 🤌😹
2026-09-13 15:36:22
10
ㄖㄥ卂‼️🪖 :
Na me fess reach lecture today
2026-09-13 15:35:03
5
Dammy :
Bammi today is the weekend. No lecture or assignment
2026-09-13 15:37:01
2
certified_azim :
After God , baba na you dey give me joy again best role model ever 😂😂😂
2026-09-13 22:26:00
2
@Allway :
The name of the song please 🙏
2026-09-13 21:57:02
1
mideyfingers. bodyart :
lecturer, seems you’re forgetting some of the lessons you take us o… you said we should care about what others have to say about us, because words about us will get into room before us
2026-09-13 16:29:42
2
Adedamss :
me wey no dey look back i can't notice them ❤️
2026-09-13 23:28:28
1
I_S_E_O_L_U_W_A🥰 :
I too Dey gbadun u 🥰even my boss for work Dey ask me is this ur husband 😂Oga rest nah my gee for TikTok
2026-09-13 17:24:14
2
Kiki 🦋🦋🦋 :
Na your mouth say whatever you want
2026-09-13 17:15:31
1
ESTHER🥰❤️ :
Abi wetin be my own
2026-09-13 15:55:11
1
AYOMIKUN❤️💡 :
No be Wetin mouth owner like e go use hin mouth do?
2026-09-13 22:13:03
1
MRBEN3003 :
I go lie for you?? 🤪✌️
2026-09-13 21:28:24
1
Ajoke Gold🤎🧡 :
me bothered 😅olorun maje
2026-09-13 18:57:55
2
Triple Bee Essentials :
Their mouth, their problem. I’m good over here 🤣
2026-09-13 16:46:14
2
Hon. Adeomo Alfred Oshigbesan :
2026-09-13 16:11:45
2
Saviø_ѕтøяM :
bother keh.
we no dey do that one for here.
2026-09-13 15:52:41
1
🤍 :
Pass attendance for this one too abeg 😂😂
2026-09-13 22:38:33
2
Rio’s Bakes and Pastries :
Na them sabi o
2026-09-13 21:01:40
1
Dura Upheavals :
Professor Starting Class with a soft vibez 🥰🥰🥰🥰
2026-09-13 15:43:17
3
BOLUWATIFE 🌺 :
I no send them 😂😂
2026-09-13 16:14:44
1
Folly :
Backbiters are always at the back
2026-09-13 16:24:35
1
HARVEY🥺 :
if dem hear wetin me sef dey talk dem go fear me. EMI IKA
2026-09-13 15:51:20
1
DABIRAYO⚡🌟 :
mouth wey dem use bad mouth me nau that mouth dem go use congratulate me soon
2026-09-13 15:56:50
2
⭐️🌹Tomiwa💫❣️ :
Ori Ade 🥰
2026-09-15 16:13:00
0
To see more videos from user @arakunringoke, please go to the Tikwm
homepage.