@ekeledirichiukwu: Happy Sunday guys 😁……..This one no be memes oh 🤲

EKELEDIRICHIUKWU
EKELEDIRICHIUKWU
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 15:46:25 GMT
50002
7900
143
229

Music

Download

Comments

1percentdaniel
1%ME :
Does Mr Steve Harvey know he has a son in Nigeria
2026-09-13 16:40:25
98
bigmichelle1
𝓑𝓲𝓰𝓜𝓲𝓬𝓱𝓮𝓵𝓵𝓮ᥫ᭡ :
If u no invite me ehh nah there we go get problem
2026-09-15 03:40:13
0
janefrancisokwor
janefrancis32 :
I done Kuku talk am say my wedding invite no go pass 7 people
2026-09-15 15:39:03
0
lilybaby1443
lilybaby :
Nice outfit
2026-09-15 06:21:24
0
ugochi2552
Hair by UG🎀 :
If not una go carry food from una house come my wedding reception ooh
2026-09-14 11:48:20
4
lifewithhelen5
Lifewithhelen :
Dem no Dey tell person 💚
2026-09-14 16:30:35
0
ifescodon
IFECHUKWUDE :
Make I yus Dey committee wey Dey pick money 😅
2026-09-13 15:56:28
9
bb_makeover
Bbmakeover :
Hope una hear??😂
2026-09-14 22:17:17
0
tianaebere6
tianaebere6 :
If they like make them vote right or wrong, my own be say i am not inviting more than 30 people for my wedding, just mini wedding it will be like court wedding, we no Dey waste any money to impress anybody because nah after wedding the main marriage the start and it will only be the 2 of us to face reality…………. Nah me advice myself 😂
2026-09-14 07:44:46
5
vivian_nkechinyerem
Vivian :
Please invite me, I wan sit close to the speaker, make DJ use music finish me, na only me known wetin my eye see this year.
2026-09-13 21:16:20
1
pepisco34
Çħīňőňšő :
Do me 10k papa
2026-09-13 18:42:20
3
vitaminj63
July :
Na me go supply small chops
2026-09-13 16:44:17
11
o.m.a.s.i.r.i
Omasiri God✨ :
na why I go vote NDC 🥰
2026-09-13 15:52:07
7
mirexs8
✨Mirexs ✨ :
Babylon k way
2026-09-13 22:09:10
0
chidinma_aneke
Chidinma Aneke 🎀🇳🇬 :
Lol vote wisely you say??? History has it that bad government always go for second tenure!!
2026-09-13 16:05:21
1
juliadowerribaker
Mandys cake hub. Owerri :
Na turkey I dey chop o
2026-09-14 17:10:54
0
prudy460
BAKER IN SPIBAT, OWERRI🧑‍🍳 :
I’m active oooo
2026-09-15 22:35:21
0
zammiecele_
Mfazi Wephepha🦋 :
I’d like to visit a wedding of a different culture, please save me an invite bhuti…
2026-09-14 21:47:37
0
charitysamson7
charitysamson :
wow. Good evening congratulations 🎊 in advance no forget to invite me oooo
2026-09-14 21:33:00
0
thickblue0
Thickblue :
my love
2026-09-14 20:36:33
0
To see more videos from user @ekeledirichiukwu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About