@tiolu.bae: #justoyin🌸🔥 #nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬

Just.Oyin🌸🔥
Just.Oyin🌸🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 17:26:54 GMT
114773
30984
178
6739

Music

Download

Comments

favskiddiesclothing
KIDS VENDOR IN IBESHE IKORODU :
dem wan run single ppl down
2026-09-15 11:01:08
0
ceo_vickysregalia
Vicky🌸✨ :
Make Una sha go like my own 🙂😂
2026-09-14 08:25:20
493
whs_aishat
𝓐𝒾𝓈𝒽𝓪𝓉✰🫧 :
Before they send someone to heaven 😭💔
2026-09-14 19:10:43
10
miraclejohnsimon
BABY UNIK 001 🦋🍫 :
Make nothing do us wey single oo 😂😂
2026-09-14 19:18:11
56
kweenamara35
Kween Amara♥️🥰♥️ :
Na why I dey always dey careful if I dey cross road 😭😂
2026-09-13 22:58:52
174
vee56006
Vee💘💦 :
Since this trend come out i never gree near road😭
2026-09-14 12:50:38
5
danielladaniel523
Bhig Polaris :
Nothing for me and 99 people on they comment section 😂
2026-09-14 20:54:30
18
minka_ogar
minka_ogar🇳🇬 :
Make person sha no jam me o
2026-09-14 15:35:26
19
dimma.esty
esty🎶💕 :
Mk person no kill Me for my mama oo
2026-09-14 03:02:39
26
am_jola05
am_jola05 :
Make nobody jam me oooo 🙂‍↔️
2026-09-15 07:36:16
3
pretty.loria5
L🌺O❤️R🥹I😍A😘 :
I Dey use 1hr check road before I cross
2026-09-14 13:58:43
8
prettybabe306
Bridget :
I just tire o, b4 then come jamb me one day 😂
2026-09-14 14:16:11
5
queenharriet54
✿♡♡Lil Queen 😩 🧚🏻💞🦋🥀 :
They no won allow people rest 😂
2026-09-13 23:54:08
9
oma_precious7
Ømå🌹❤️ :
Na why I dey look well before I cross make these relationship between no need me go heaven early 🥲
2026-09-14 06:51:46
9
im.salmah5
I'm SALMAH 🤍 :
Tooor 😹💔
2026-09-13 17:28:48
5
prettydamsel829
꧁•🎀𝙲𝚄𝚃𝙸𝙴🎀•꧂ :
Nah why I dey look well before I cross road coz Dem nor dey use clear eye dey drive😂😂💔
2026-09-14 09:43:16
5
juxellalay1
E....♡🌸🎀 :
Me wey no Sabi crosss road
2026-09-14 11:59:39
3
haryhormhidey432
꧁❥♡Ms~Nonchalant😌❤️♡❥꧂ :
Shadow banned and you?
2026-09-15 08:29:56
3
deshyneycastle
Sure Socket👑💫 :
If na Keke or bike your babe get do am oo😂😂wheels na wheels ride na ride. nor let anybody pressure you😂😂😂
2026-09-15 12:38:32
3
joansglam0
Joan’s glam- Nsukka MUA 💄 :
Everybody should be careful while crossing road this period for now!!!!
2026-09-14 19:50:18
2
precious.zionlee
preshy ✨️ 🌸 :
make them sha no gat my back for road 😤 😒
2026-09-14 19:06:36
3
To see more videos from user @tiolu.bae, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About