@lifewithdemi1: #momna #peller #seunpizzle #fyp

Demi blog
Demi blog
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 17:52:44 GMT
38648
3751
48
72

Music

Download

Comments

richiee.james
Oluwadamilola :
What’s momma feeling like 😂 chai
2026-09-25 08:00:30
0
abiodunridwan1
Crown :
Omoh this lady😂😂😂
2026-09-13 19:31:18
71
elijahabosede3
Teebabe👗👗❤ :
she is also a queen👑 in her own palace and is not today that dey are following each other is because of her account that they are chopping and she's not even rude👿 here but all this blogger with rubbish caption 😏😏
2026-09-13 21:18:17
17
big_zion300
Big Zion :
Blogs and their write up watch the live finished before you judge
2026-09-13 20:16:46
24
idera5396
idera :
na why I no dey follow her... how many people she dey follow too
2026-09-14 08:25:16
18
ashbella15
Ade—posi❤️ :
I love this girl Olorun
2026-09-13 19:52:52
29
ade.ola709
hardeyhorlah🥰💇 :
blogger no be wetin she talk be that ooo make una dey fear GOD ooo
2026-09-14 16:37:08
3
olori_tinu1
@Starlet❤️❤️❤️ :
you this blogger ehhn
2026-09-13 20:18:38
8
yusrohoyeyiola
Yusroh🍁 :
She self no small. Hmmm
2026-09-14 06:56:31
8
olaitanmuritala.18
olaitanmuritala :
god father momma dessy
2026-09-13 19:36:05
10
araire2611
GETfit By Araire 👗👚👖👕🩳 :
Bloggers Una too do
2026-09-15 07:25:39
1
little_sophy836
She’s Taurus ♉️ :
Omoh I love momma the way you are 🥰❤️
2026-09-14 22:35:38
3
sheisagem
raregem💎✨️ :
2026-09-14 05:25:46
2
abisolababy48
ABISOLA 🦂♥️ :
oo follow the four corners of TikTok in seun puzzle sound 🤣🤣
2026-09-14 07:09:30
5
vickynails26
NIFEMI :
People wey follow her nko na everybody she sef follow?
2026-09-13 20:34:16
28
oyinkansola071
ZION & MOM🫶😍💕 :
U too dey follow people walai if I follow any celebrity maybe nah d one wey don do good for me
2026-09-14 14:32:58
4
princemayor121
Prince Mayor :
so because he no follow back she unfollow so how many of her followers she follow back too
2026-09-14 11:16:15
2
wunmipretty3
Mary 🦜🤍 :
Must he follow back ?
2026-09-15 10:52:57
0
larryb415
Bigbaby❤️ :
What is she feeling like
2026-09-13 19:36:48
40
haywhy.11
HAYWHY :
if no be pride , she no have to unfollow back , 😏😏 on my own point of view
2026-09-13 20:50:36
15
crystalfits1
TEMITOPE :
Na everybody way dey follow you, u dey follow back imagine
2026-09-13 20:03:32
15
idea_logy1
IDEALOGY🪔 :
make I come unfollow because you sef no de follow me back
2026-09-14 07:51:52
5
zabeth340
Zabeth💞 :
Momma and pride 5&6 make me sef unfollow you because you no follow me how many of her fans she dey follow
2026-09-14 19:27:48
1
ajmimi09
ajmimi09💪⭐🤍 :
it's well 😏😏😏
2026-09-14 21:51:09
0
big_danny911
BIG DANNY_P_E 🦂❤️‍🩹 :
she deserves follow back oo but shae nah everybody wey dey follow her she follows back 😂😂😂😂 this moma eh 😂😂😂
2026-09-16 05:31:31
0
To see more videos from user @lifewithdemi1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About