U don forget ur last post una no want Barca again 😂😂😂😂
2026-09-13 18:04:29
175
ThisMan😤 :
YOU NOR FIT CRY FOR ME MY GUY???
2026-09-13 18:26:53
108
Chy🦋 :
Guyyyy I no even know how I wan react, I wan craseeeeee
2026-09-13 19:35:56
0
𝑱𝑬𝑭𝑭𝑬𝑹𝒀𝑴𝑨𝑵𝑰𝑨 :
Even origbam players better pas full Man U starting 11
2026-09-13 17:56:20
23
Kingcruz :
Carrick would have won the league if he started. 😂
2026-09-13 18:31:31
19
untrusted soul :
on Thursday here
una dey say give us Barca 😂😂
2026-09-13 17:56:52
9
Heis :
Man U na beans them get different ways of cooking dem. U fit use the Normal way oil beans dem go still sweet u fit cook dem as ewagoyin dem go still sweet 😂😂😂
2026-09-13 18:00:21
3
Rynoblaze :
Make Nobody fear my return again, make una join hand together help me return
2026-09-13 18:12:03
5
SHOW :
How can we lose to a one man down Manchester City and Semeyo not playing his position and we are in the Champions League facing Olise, Yamal, Diaz, Raphina, Lookman with Dalot and Dorgu Jesus after how many years of us out of the champions league it frustrating we have a good midfield and our attack is quite good but we are clueless in front of the box 18 and we are in the Champions League
2026-09-13 18:37:31
0
Joy’s collectibles :
Omo,dis club wan pieces person hrt😂😂
2026-09-13 19:06:21
2
Big Molly :
Untop red card 😭😭😭
2026-09-13 18:03:12
3
Gracelyn 🌸 :
E don red for the Red Devils 😂😂
2026-09-13 19:08:07
2
Vicky standard😊 :
Hahaha
2026-09-13 19:57:20
0
behappy :
2026-09-13 17:58:32
2
. :
Man U nor be club sha 😳😁
2026-09-13 20:01:08
0
Judah💕 :
Real
2026-09-13 19:55:06
0
airo_clothings :
E nor go better for them
2026-09-13 19:53:11
0
therealtomiwaa :
Bro so pisseddddd😭😭
2026-09-13 18:03:51
0
To see more videos from user @caros_son, please go to the Tikwm
homepage.