I no go loose anything just to confirm if girl love me abeg it’s better I pretend not to have
2026-09-14 08:31:33
120
Dami funds💰🇳🇬🇬🇭 :
my wife loss guide me when I'm on my lowest, she leave me and take my son to her mama but I thank God for now I'm okay 👍
2026-09-14 07:39:35
50
Chef Ego oyibo :
I can’t blame anyone for not loving me when I don’t have money because I don’t even love myself when I don’t have money 👌
2026-09-14 10:11:05
42
Velvet Quotes 🚀 :
No be lie
2026-09-14 02:55:54
34
samsco 〰️➿👽➿〰️ :
Woman I watch my hand command
2026-09-14 08:06:55
3
Truth fits.inc🇳🇬 :
😂😂😂😂 Call me fool if your phone no dey your right hand
2026-09-14 22:11:20
1
SammyJay :
Na that stage I de now
2026-09-14 10:48:12
1
ĐȺNNɎ❤️🌹 :
Omo ever my sister the respect no Dey show the respect again now way money no Dey but I go bounce back🔥🚀😤
2026-09-14 08:26:12
5
Healing with Bella💕 :
Same with men oo Omor my x wey I de carry for head de talk say love e me na when I sick i see him ture color mind u he was the cus of my sickness this boy abandone me eh e come de see my pains as attack
2026-09-14 23:50:29
1
famous boy :
Wetin be second
2026-09-14 08:23:39
7
sophie love 🇺🇸 :
to be honest it's not like I don't pray to find true love , but once I guide any woman that I am with that I feel like she loves me we are good to go , don't try to be too smart about love , the painful truth is that not all where meant to be loved 💔😔
2026-09-14 09:59:04
2
Oma’s stylist nd wears🛍️💄 :
Wot if reverse is the case??
2026-09-14 09:56:12
0
Da Vid🪖 :
Omo once money begin finish for my hand dem sly me 😹😹but guess what God no b man😹😹
2026-09-14 08:39:11
1
Dezny🖤 :
Even at my lowest I no confirm am
2026-09-14 08:57:41
1
Ogwallet :
Ajeh ❤️🤦
2026-09-14 05:39:47
5
𝓓𝓬 𝓓𝓲𝓬𝓮 🎲🥷 :
Omo Mentor 🤦🏻♂️🤔
2026-09-14 07:23:30
0
!? :
Omo
2026-09-14 06:37:34
2
Velvet Quotes 🚀 :
My question now you want make the woman feed you for ever
2026-09-14 10:19:39
0
ℭ𝔢𝔩𝔢𝔟.. 𝔈𝔷𝔢𝔪𝔲𝔬☠ :
im a victim a pregnant wife for dat matter
2026-09-15 00:42:37
0
Tyler Michael :
Real
2026-09-14 23:49:06
0
:
Many we failing the tests 😂😭
2026-09-17 18:14:28
1
@̥: ̥ :
Kia ❤️🩹💔😭
2026-09-16 20:23:27
0
𝒟𝒶𝓋𝒶𝓃𝓈𝒽🧃🍁💫 :
Man Nbl💔😔
2026-09-14 23:49:08
0
Ask_of_prosper21 :
Na once she no day reply me again oo
2026-09-15 00:20:22
0
Lucky Amoda :
mentor 💯 for you
2026-09-14 07:49:08
0
To see more videos from user @iam_zona_, please go to the Tikwm
homepage.