this thing stink me for one week my hand was swollen and I did not bath for 2 days because it does not like water...i was on injection
I cried
I could not eat for close to 2 days
I saw hellfire
I prayed to God for mercy
my veins were as if it want to pull out from my body I was restless...I ate onions,drink bobolisha still nothing happen oo...no pray make ur enemy experience this
2026-09-15 05:24:16
7
sweet boy 🫀 :
Apart from me, who else has never fainted since they were born. No matter how hard I try, the thing no dey ever work 😂😂😂
2026-09-14 20:15:59
313
🚶🏽♂️_JUST_BRIGHT_ :
Them say per gallon not er scorpion! You fit don end 10B scorpions before you go see 1ltr sef
2026-09-14 07:55:38
119
pluto~360 HairCutz :
Omo na Scorpion poultry I don open o 🦂
2026-09-14 12:26:54
82
𝓜𝓐𝓡𝓥𝓔𝓐𝓡 ✪ :
I don catch one this evening
2026-09-13 22:08:07
1392
SIYAMA :
Dey play, I don accomplish one bottle 😂
2026-09-14 14:02:59
127
Sadiq D Great Man :
Omo na to start to dey hunt oo 🤣
2026-09-13 20:42:38
809
Hussein 🧃 :
Where dem Dey buy am
2026-09-14 07:24:18
517
SCORPION 🦂 :
who noticed my name 😁
2026-09-14 23:52:49
7
Uche Brown :
ok U dey try to talk say because of that money make I risk my life fight something wey even snake dey fear...
nice tackle🫡
2026-09-14 11:16:20
4
minyoong_60 :
Omo na scorpion hunting I dey since morning ooo😂
2026-09-14 12:33:00
48
🤑PÄBLÊT 💷 GRĒØGRY💰 :
if I get 1 drum nko 😂
2026-09-14 01:31:20
32
Skylee Choco :
omo I get like three OO
2026-09-14 18:06:50
1
parblo money 🔥👹💰💰💰💴💶💸? :
you for tell me since i saw one for my house last week and i kill it so it means my $39,000,000 million dollars is gone 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 i for done buy GLE
2026-09-14 04:40:58
50
D’ OVERTHINKER🥀💔💀 :
Scorpion 🦂 full dis side anyhow……
2026-09-14 06:48:07
181
DEX_VIN BEAUTY WORLD :
Una no Dey talk on time
2026-09-14 12:24:11
15
sbnxchange :
How legit this news be huh
2026-09-13 19:46:29
32
king Viper🖤 :
Wat about per drop is how much
2026-09-14 00:17:56
28
Lucifer fc 🦅🦅❣️ :
Where I fit sell am bcos like dis now I get more than 100 scorpions for hux like dis
2026-09-14 10:20:56
7
BĩGWĄŁES>ČØÐM🇳🇬🎮 :
2026-09-14 05:56:22
14
lordover1159 :
as dey don expose the secret if u see scorpion again make I bend scorpion go come scares
2026-09-13 22:12:23
9
To see more videos from user @incoming010, please go to the Tikwm
homepage.