someone like my wife....
if pant no be like armour wey king Saul wear for David, my babe no go like am..... except I buy it for her, but ask my woman to go buy pants herself, she go carry canopy come house
2026-09-14 15:12:49
2446
Folakemi Fatimah :
Next time you buy his choice and urs too😂
2026-10-26 09:31:50
0
Kosebinu ✨ :
I don’t know why men like net pant 😂
2026-09-14 13:51:14
729
Sodiq Salako :
My wife ehn if she never wear maybe na 2 pants o I no even understand I go be like Kilode bayi
2026-10-27 05:43:04
0
Abolaji Biala :
why did you mentioned Ilorin 😂😂😂
2026-10-27 14:08:27
0
BIG BECKY 🇳🇬 🇮🇶 :
And the man Sabi better thing ooo🤣🤣🤣🤣
2026-09-13 23:03:31
1301
ebby_hairbar07 :
No body understands the man e no want waiting go stress him ni stay with me
2026-09-13 21:20:57
848
MO-bolajjjjjiiii♐️ :
Shopping pata😅😂
2026-09-13 21:51:35
261
MJ CONSTRUCTION :
Baba talk your mind 😅
2026-09-13 21:15:17
607
Zainab :
Laro kutukutu Monday for God sake
2026-09-14 05:52:47
472
👿 :
Na today I no say ilorin get separate pata
2026-09-14 12:24:21
253
Gracie🍒 :
I like the ones he picked 😂😂😂
2026-09-14 16:53:44
129
Ms. Midey ☯️🌸 :
Pata date anyone 😂🥺
2026-09-14 09:53:51
6
Israel olutomi :
oga stop beating about the bush. talk wetin dey your mind 😂😂😂😂
2026-09-13 22:36:45
239
Temmystickioooo🚀💜 :
Pata Date
2026-09-13 20:42:09
246
🍓 ⋆。˚ :
Pata date anyone 😹😭
2026-09-14 17:12:51
64
Blessed :
onihoforo foro🥰
2026-09-17 15:00:23
8
💙Alake♡♡✿✌️ :
Lori Awa single baba gba ope wa 🙏😩😂
2026-09-15 14:22:46
5
Gladys :
Apart from me, who else has never fainted since they were born. No matter how hard I try, the thing no dey ever work 😂😂😂
2026-09-18 22:13:43
6
To see more videos from user @bisoladonald, please go to the Tikwm
homepage.