@aruogba_fc: Spot your favorite whip #aruogbafc #fyp #footballtiktok

Aruogba fc
Aruogba fc
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 19:03:00 GMT
22881
1298
32
132

Music

Download

Comments

awesome_j10
Awesome_J :
I go like join this team o
2026-09-14 14:43:59
2
skinnymarley88
Trust issues🥀 :
E be like na to come this team oo make una for still give me update😂
2026-09-13 20:55:11
36
exprezzgadgetz
ExprezzGadgetz Stores 📱💻🎧 :
Abeg which side Una Dey ball??? I go like ball for this pitch🥰
2026-09-14 11:16:09
7
mo_link
Fresh🤩 :
“Match day” but we no see match results 😅
2026-09-14 13:38:40
0
xilvar.forever
XILVAR FOR A REASON 🖤 :
Una show us cars, Una show us arrival, Una show us warm up, Una show us departure……. Why una nor show us when una play the ball? I was really looking forward to seeing that
2026-09-14 08:02:29
3
pedro_ryan83
PEDRO RYAN 😌❤️ :
I for dey come join Una train but e too far from my house abeg ....
2026-09-14 14:40:39
0
letgetthebag
I’m your fucking boyfriend 💔 :
Weldon psg 💔😂
2026-09-14 15:54:22
1
praise_779
MR PRAISE 🤬🚀 :
How think say nah ball we come play
2026-09-14 01:12:57
0
giftedikhdc
HOMES BY GIFTED 🏠👷✅ :
I miss my team 😢
2026-09-14 13:44:47
1
interior_by_armani
armani_interiors :
See ballers naa. Na to host match with Bendel Insurance remain ooh😂😅😂
2026-09-13 19:39:55
7
big_z__1
ÔSÃZÉË ❤️ :
Where this team day bro ?
2026-09-14 10:34:49
1
official_princ_of_wealth
Mr low-key 😁💰 :
i been wan write how can join the team, buhhh this niggas no go gree pass ball give me sha
2026-09-13 21:13:28
0
iam_andyblaze
PUTCALL GENERAL :
I go too score here
2026-09-13 22:12:50
0
quite.toxic
Quite_toxic :
Why Ona no de play state league or youth league or FA cup
2026-09-14 15:47:27
0
nakel1997
Nakel ❤️‍🩹 :
omo see settings
2026-09-14 12:24:12
0
dre5..0
YOLO 🦖 :
🔥🔥🔥
2026-09-13 19:36:20
2
ask_of_lastborn
OSAGIE JR💚 🐍 :
🥵🥵
2026-09-13 20:13:12
1
im_koray
Iamkoray :
Top sticker😂😂😂 which kain English be that
2026-09-13 19:40:10
2
To see more videos from user @aruogba_fc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About