no dey video d soldiers if you no wan put dem for trouble
2026-09-14 05:19:14
26
ZACKAUTOS :
Those aren’t real soldiers, because they won’t follow you to do this nonsense
2026-09-14 05:56:43
10
Real Talk with divine :
Na God go bless you for me
2026-09-14 04:52:04
31
☯︎ 乂 Ephraim 乂 ☯︎ :
💯💯 brotherhood is proud of you 💯💯
2026-09-14 06:43:21
0
Pienaar :
I encounter soldiers for Kaduna that year wey I go my guy wedding. One day for beer parlour dey wan intimidate my guy as he dey smoke him cigarettes say the smoke dey disturb them. I tell dem say Na bar we dey and if they no like the smoke make dem relocate. All of them stand up at once, six of them, they reach our table come order me and my guy make we stand up. As I grab two bottles to defend myself my guy tell me calmly say my guy no need, Na soldiers like this ones dey guard my papa gate. As the soldiers hear am all of them japa 😂 my guy papa Na 3 star General😂
2026-09-14 06:33:23
3
🦉 :
i support you for this one
2026-09-13 21:55:44
46
REACTION KING😮💨 :
Oboy dem carry my iPhone 6s because of TikTok wey i sell for them and dem ban am😂
2026-09-13 21:28:23
14
Gabriela Rivera :
but soldier no fit try this with me sha😂
2026-09-14 05:15:27
2
~OTF SAMMY~😈🇳🇬🇲🇽 :
straight to WhatsApp
2026-09-14 06:39:44
0
丂卂爪爪丨乇 :
Nothing geh geh never drop 😂
2026-09-14 03:39:47
10
FUCK LoVe 🤚💯💔 :
Very good 😂😂😂😂😂😂. Everywhere go first blur 😂😂😂😂😂
2026-09-14 05:54:11
1
laPeter 🎯 :
hope d personnels know what dey are doing
2026-09-13 22:04:19
7
Home Boi 💣 :
Lol
2026-09-14 04:29:58
3
Ķ€ŁVÏŇ🔕🖤💨😤🐍🚀 :
[Sticker] 😁😅
2026-09-13 22:29:10
3
ALEX-CBN 💨 :
hang up oga 😂
2026-09-13 23:09:53
2
To see more videos from user @iduborson, please go to the Tikwm
homepage.