Omo nah only Owo illiekewu we Dey collect o and nah every Thursday🙂↔️😅😅
2026-09-17 13:49:04
1
Baron de montesquieu 🍾 :
Shibo i no Dey collect
2026-09-19 00:22:48
0
quyum :
I don download the song on Audiomack 💕💕💕
2026-09-18 17:32:30
0
S.✨🦋💕 :
When I dey my mummy side I use to collect 1k sometimes 500 but when I relocate with my grandma I fit collect like 2k for her hand because if didn’t give me I will not go 🤲😂 back then my madrasat mate use to call me rich kids and on Wednesday she will give 1k for owo alaruba I will still not give alfa naa she go later give him that money.🥺 I miss my grandma so much 😭 may almighty Allah will grant her al’jannah fridaos 🙏🏻✨
2026-09-14 13:58:57
105
🛍️🧃ℙ𝕖𝕥𝕖𝕣 𝕄𝕦𝕤𝕜🧃🛍️ :
the sound no sweet again 😳😳😳😳
2026-09-14 13:30:57
122
Naymus 🇳🇬🇩🇪 :
So una dey collect money…. Una enjoy ooo, shishi I no dey take go Ile-kewu those years ooo 🤣🤣🤣🤣
2026-09-15 07:16:40
10
mide 2010 :
if you notice alfa won dance amapiano one time as he remembers say nah alfa he be he con change the dancing step😂
2026-09-18 15:23:21
3
rishiespencer :
biscuits and sweet
2026-09-17 09:37:28
0
💟💞>>>𝕛𝕦𝕤𝕥 𝔸𝕓𝕓𝕪🥺💗💗 :
una dey collect money nhi
2026-09-14 12:17:18
60
~🌸Aeesharh🌸~ :
20 naira Every Thursday
2026-09-15 13:26:10
1
OPE NLA🌏 :
I they collect 10naira oo
2026-09-18 14:27:12
0
$oRdM∆N💕💲 :
100 sometimes 200# me and my siblings
2026-09-13 20:52:51
20
KEEBAH🥹🦋💕 :
50naira on Thursday 😂😂
2026-09-14 08:26:28
16
EL HIBSOL 💜 :
Them dey collect money go ilekewu?
2026-09-15 17:30:04
10
🎀ARIKE😍💋 :
Nah ijekuje I dey pack go ilekewu😭😹
2026-09-14 09:24:19
10
Teemarh’s collection :
50naira and it would go a long way😭😅
2026-09-14 16:26:02
6
Omoalhaja77 :
15 Naira, later #20...with hot amala inside belle.
May Allaah bless Alhaja for me o 😁
2026-09-15 13:35:26
15
🎖️A D E O L A🎖️ :
Who can challenge me 😳
2026-09-13 21:54:34
7
$ALOMA DMW 🇺🇸🇬🇧 :
Shii shii I no dy collect go
2026-09-14 11:15:49
5
†𝑺𝒄𝒐𝒕𝒕†🦂 :
Steal the coin steal the coin 😂
2026-09-13 21:08:58
7
Rashking :
Akani akani akani akani steal the coin steal the coin steal the coin steal the coin 🪙 😂🏃♂️🏃♂️
2026-09-13 21:04:11
23
Afolabi_Quadir 28 :
sheik....
me I no see this song for audiomack ooo
abi android users no geh right to feel the vibe? 😔😞
2026-09-14 16:24:58
5
EdeBlog🪢🧙♀️ :
2026-09-13 22:20:05
9
عبد الرحمن أحمد ابن إدريس 🕋 :
figo
2026-09-14 14:48:07
2
pearl 🎀🎀 :
i like this song
2026-09-14 16:44:57
1
To see more videos from user @ahmadatijanyfaki, please go to the Tikwm
homepage.