@dt.tawa:

TAᗯA☆彡😇
TAᗯA☆彡😇
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 21:29:44 GMT
434660
97229
824
15699

Music

Download

Comments

mide24045
Mide :
Me self yawerey 😭😂😂
2026-09-14 19:45:51
227
maury2676
4/29/26😔💔😭 :
all my contacts dey archive😭😂
2026-09-13 21:40:23
2492
omolabake011
Omolabake♥️♥️ :
Dem no dey message me again cos e don tire them😅, even calls I won't call back
2026-09-13 21:36:53
663
just.reedah
♡︎. :
I don use two years before I reply person.😭😭
2026-09-13 23:15:24
492
adefikayomi11
FK❤️🌸🤭 :
Me way b say I go see text to reply e go hard😂
2026-09-13 22:07:10
364
oyindamola382
M💖A💖M💖A💖💖 :
I go even view am nd I no go reply
2026-10-03 16:40:49
0
oyinkansola4830
💦honeydrop💦 :
Nonchalant for nonchalant 😂😂
2026-09-13 21:53:43
31
folake637
Flakkyapparel 💕 :
Me wey go chat you con forget say you don reply 😂😂😂
2026-09-14 08:46:57
100
feyitola11
Feyitola :
Girls group who’s in
2026-09-14 06:49:48
53
bo_dunde
David :
Someone replied me 7 months after I texted and immediately he replied i opened it and I’m going to reply back after 7 months too.
2026-09-13 22:31:34
79
timisayo09
BETH🍒 :
Me wey Dey put phone for flight mode Dey watch movie
2026-09-14 10:02:20
48
arikeomomummy47
Arike🥹💕 :
Walahi 😹
2026-09-13 22:01:17
44
queenibee1
Racheal ♾️🤭💕 :
Online friend needed pls 😫💕
2026-09-14 13:51:15
9
chichilol3
Chi chi❤️ :
Me wey dey forget say some people exist sef 😅
2026-09-16 20:51:44
6
oluwatunmise50
￴￴￴ J🍒 :
I don engage tire
2026-09-14 11:28:13
9
kemzfashionhome
Kemz mama🫶🤓 :
Pain me ke 😂😂😂 i worst o
2026-09-14 11:04:56
8
_______lade29
~~Demilade~~♈️💕 :
To reply be like war for me 😂😩🥹
2026-09-14 09:25:21
8
wurami.123
wurami @123 :
Abi now no time
2026-09-14 00:15:45
5
gne_nails
NAILTECH IN UI/AGBOWO :
Me wey mute everybody on snap 😂🤲
2026-09-14 00:33:19
7
marvelrebexsurprises
CAKE&SUPRISES IN LCU (Ibadan) :
I dey always reply for my mind. Thinking I have replied you
2026-09-14 02:51:31
15
lilmissfaith001
LilMissFaith💔💔 :
As long as no be money matter. Forget
2026-09-14 00:22:27
10
gloriaaayo
☁︎ 𝓰𝓵𝓸𝓻𝓲𝓪 ☁︎ :
I Dey continue conversation after one week 😂
2026-09-14 00:37:05
5
onlyone.precious
Emerald🦋 :
Give and take my love
2026-09-13 22:05:40
7
olacame
wealth :
una no dey like video?
2026-09-13 21:39:32
6
olathegirl172
Ola_herself 💔🥹 :
na u full my fyp
2026-09-13 21:51:12
7
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About