10 naira sabi settle down look for trouble ehhh.
that guy sabi attack unprovoked 😂😂
2026-09-14 13:49:25
442
Sheistessy1 :
Omo I done see three of this video 10 wan finish am
2026-09-14 07:27:49
316
Ernest Chinemerem :
2026-09-14 16:47:11
335
✝️✞𝔅𝔩𝔲𝔢💙𝓢𝓸𝓾𝓵✞✝️ :
10 naira like trouble ehhh
2026-09-14 01:53:05
1502
rapson_precious :
no be only at the age of 20😂
2026-09-14 21:27:10
207
Datuniquegirl 🫧 🌸 :
“You know where your shame, come shame me”? I cryyyyy😭
2026-09-14 22:11:56
124
@Dogo2funny :
second hand GLK am done
2026-09-14 14:39:33
837
Chi Bu Chi :
10 naira rage bait you and you no go fall ke 🤣😂😂
2026-09-14 13:45:51
120
Nurse rukevwe 🦅 :
Omo 10naira get mouth oo😂😂
2026-09-20 06:41:07
0
…….’??? :
But this insult Dey pain Sandra low key
2026-09-20 17:11:18
0
Emido :
He’s speaking the fact 😹
2026-09-19 06:24:50
0
funny Emma Aku 😂❤️💯 :
I love this boy oooo
2026-09-14 12:56:00
257
POUNDZ 🇺🇲💙 :
10 naira dey give me joy 😂
2026-09-14 06:03:43
224
emmyblaq55555 :
I too love this guy 😭😭😂😂❤️
2026-09-20 11:51:38
0
Nnụnụ mmụọ :
I too like chidimma ,she too funny 😁
2026-09-14 16:33:22
54
Bobby :
All these content creators go just dey make mouth say Dem don buy plenty cars😂😂 omo car no be iPhone wey Dem dey swap anytime oo... Everybody just get car online but reality dey hit everybody for real life..
2026-09-20 06:45:41
0
black_diva2003 :
I weak self[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy],I like the way she give am
2026-09-19 23:32:01
0
꧁FA💐VO💐UR༆꧂ :
Sandra inside 😭💔😂
2026-09-14 10:02:58
60
Queenet ojo :
Why Una put cdt for talk now
2026-09-14 03:54:22
94
Angel Blacc 🦋 :
So glk not be car ??? Una pressure on people is too much
2026-09-14 13:43:41
149
LONER🌹🫥 :
10 naira came prepared 😩😂😂 he cooked her
2026-09-15 00:11:24
64
Tochi🥤 :
Na 10 naira keep me for TikTok 😅
2026-09-14 11:05:30
93
ILERI_OLUWA😈 :
Chidinma don come
backup 😂😂
2026-09-14 05:43:46
93
cee🙄❤️😍 :
10 naria like trouble sha 😂🤣
2026-09-14 11:29:22
31
To see more videos from user @tgnicewz0, please go to the Tikwm
homepage.