@tinanguyenbb_:

Tinanguyen
Tinanguyen
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 13 September 2026 22:58:18 GMT
211454
56489
358
4621

Music

Download

Comments

favour.kingsley88
Favour Kingsley :
Even my papa know say I no send am I just dey after en money 😌
2026-09-14 09:29:39
2262
simplycheta02
MMOKUTMFONOBONG 🎀💕🌸 :
Especially my own
2026-09-14 11:13:27
802
yk_mirian
mirian.💗 :
my own don die sef.
2026-09-14 13:27:43
333
symply_maya1
Maya🇳🇬 :
Omo I send my papa oooh I no follow Una
2026-09-15 18:04:20
1
bbyricky123
Riri💕🌸🫧🧚 :
Wo I send my own o😭💕😂
2026-09-14 09:49:25
129
nnennalikesyouuu
𝓝𝓶𝓪ᥫ᭡🎀 :
Even my papa know say I no send him papa
2026-09-14 14:46:20
225
omodola01
D O L A P O ✨ :
We all no send our papa right?? 😂🤲
2026-09-14 20:52:15
81
datgalrose2
rosemary :
My papa don tire for my case
2026-09-14 08:50:43
87
sharonhatesdrama
Sharon🩶🫧 :
Very risky to repost 😂😂
2026-09-14 13:50:36
70
iam_vicberry
Adannayaᥫ᭡ :
Una go think sey na memes
2026-09-14 17:24:41
62
bigbaby_chizzi
ꨄ꧂Bigbaby_Chizzi👅💦🥺ꨄ꧂ :
Even papa wey born my papa I nor send am
2026-09-15 15:14:43
6
justcharlieboy1
🧃 XO CHARLIE 🥹💙 :
Time never reach for my own to die
2026-09-16 07:28:18
1
brendii73
1st daughter 🐣🦋 :
I no even send my family 😂
2026-09-16 13:53:20
1
softpain.diaryy
Zayelle ᥫ᭡ :
My papa and his family sef
2026-09-14 12:40:04
43
fa_thy2
faithy💞🦅 :
If I catch my papa ehhh
2026-09-14 14:08:15
22
blessingyoung26
GIRL’ ALONE💔 :
My own don kukuma die 😂
2026-09-15 14:57:14
3
nonchalant414
Nonchalant :
Me wey don block all my family off my phone including my papa🙂😌
2026-09-14 19:09:45
8
.heartzfromtife
.heartzfromtife :
My own papa sef no send me 😂
2026-09-14 15:52:40
25
ibrahims_notsosecretacc
Ibrahim⚕️ :
Mood
2026-09-14 04:09:30
15
stack_03
💸 :
Na My papa deh beg after we argue
2026-09-14 23:28:50
5
oluwa_damilolaa0
ℰℐℛℰ𝒩ℰ 🤍 :
Person wey don die how I wan send sef🤣
2026-09-14 11:39:42
5
ireoluwa_tomiwa
ღ ADUFE🎀🩶 :
No be lie 😂
2026-09-16 01:26:33
1
sweetbab337
🇭🇹 Sweetbabe🩷💖😍🇺🇸🇳🇬 :
Wetin be papa self??
2026-09-15 06:23:12
3
christabel17_
Christabel🥑🌷 :
especially my own
2026-09-14 20:35:24
3
angelq984
Angela 🥹❤️ :
I know Dey pick my daddy call almost 2weeks now 😂😂
2026-09-14 12:00:45
3
To see more videos from user @tinanguyenbb_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About