na how many video u go use explain to us that alnasar admin refers to jessy not wasiuu oo2 😂😂😂
2026-09-14 15:40:41
0
BamiVar ⚽️ :
Where you mess is saying we are proving Ajibola and stone right…. You mean AJIBOLA & STONE? 😂 Omo una community get as e be o
2026-09-14 08:36:46
0
Exclusive 💫 :
oga dey tag am naa 🤧😤😤😤
2026-09-14 10:41:59
13
Kingstone :
U wan da explain give people wey say mk we remove penalty goals from header goals
2026-09-14 18:47:19
8
TWIST OF FATE :
People wey talk say him deserve the Ballon D’or because of his WC performance
2026-09-14 03:51:21
5
HorluwaDurotimileyin :
Barca fan lol 😂
2026-09-15 01:32:57
2
Malyk✍️art :
That guy don’t guy don’t know anything
2026-09-14 05:26:28
4
Ball Knowlede elites :
Omo...I don stop to stitch Pascal and some Messi fans video. he's very impertinent and contemptuous
2026-09-14 05:24:37
161
🧃𝓕𝓪𝓿𝓸𝓾𝓻 🌴🗽❤️ :
Messi fans nor bother yourself
2026-09-14 08:21:04
64
chukwudubem_9 :
na through this post I take know say Messi fans dey desperate 😂😂😂😂 dem fit use anything banter at the moment omo Ronaldo dey really give dem hard times 😂😂
2026-09-14 03:54:49
72
ThatFootballGirlPresh :
Messi fans 🤦♀️
2026-09-14 07:23:41
31
@Rice•Cooka•l| :
When it comes to Ronaldo, all of the sudden messi fans don’t know the use of punctuation marks 🤣🤣🤣🤣
2026-09-14 09:34:20
18
Urfave :
I like as u end d video with stone video 😂😁
2026-09-14 06:23:27
8
Zavi Thee Voice of GC🇿🇲 :
give al nasrr admin page flower
2026-09-14 10:21:31
2
BIG VEE :
Messi fans just foolish
2026-09-14 07:05:47
7
ollamillekan.belgium :
We suppose report their accounts for misinformation walai
2026-09-14 05:37:49
7
sharpietalks_fb :
No be Pascal again? I’m not surprised. [Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-14 07:32:56
21
28s_daash :
No stripe there no Dey lie
2026-09-14 05:08:43
0
Marcus :
Make we report his account for misinformation
2026-09-14 08:59:45
1
kingboa001 :
Pascal don block me sef, cause I deh always drop fact for him CS.
2026-09-14 08:15:28
3
Little fx👑 :
na una wey dey follow pascal I blame
2026-09-14 19:27:06
0
user6566373256263 :
na people wey dey call that pascal football content creator I dey blame 😂😂😂
2026-09-14 06:37:11
0
Bukata :
talk true, u sef believe say Ronaldo na goat in 2026?😂😂😂 why una dey delulu.
2026-09-15 00:27:54
0
Echomak :
@kdcglobal_ abeg make video
2026-09-14 03:55:17
2
🏷️Khalil خليل :
💯💯💯
2026-09-14 03:36:51
0
To see more videos from user @kitekingsley, please go to the Tikwm
homepage.