E better make I use my money buy TVS instead of this car 😭😭😭
2026-09-15 08:39:48
197
WHIZY🤖 :
Abeg my bro drop your car dealer number be like na to go tear one of this Peugeot
2026-09-15 11:39:19
5
Húmbłe Lûxê👽 :
This is what we’re talking about 💪😂
2026-09-15 08:19:46
99
✊KÀZŰGÁ✊ :
A brother from 407 says hi. 😁🔥🔥 Peugeot Dey run no let them whine you 📌🎉🎉🎉🎉🎉
2026-09-15 07:16:54
8
ĦĘ・爪回干Σ :
Mak Una no make dis car cost oo na wetin I dey plan buy
2026-09-15 15:08:43
6
Paul MT 07 :
I build the shii 🤭⚡️
2026-09-15 15:03:36
74
JCW25✨🇳🇬 :
you be kaduna boi
2026-09-14 21:21:16
80
tboy001active :
How much you buy your 206 bro
2026-09-15 21:39:31
0
𝕄ℝ 𝕆𝕂ℙ💣♣❕ :
Na still win 💯
2026-09-14 21:40:33
39
𝐄𝐓𝐂🥷 :
Life no really hard baami 💔😂
2026-09-15 07:55:05
19
🏆DAVID🏆 :
Guy Peugeot no be good car o me and mechanic na 5 and 6 last year
2026-09-14 21:10:28
38
BIG J 📊 :
I no fit call this thing car😭 If them dash me I go sell am 😂
2026-09-15 14:38:56
10
TARGET ✌️ MONEY 💰💵 :
your Peugeot no small oo bro me we never see money for TVS😅
2026-09-14 20:52:37
24
Hustler🪖🎖 :
As far say rain no Dey beat you congrat
2026-09-14 22:50:23
13
𝑨𝒂𝒓𝒐𝒏༒ :
Very clear settings💯
2026-09-15 08:59:12
34
Jozy🚀🚀 :
de Peugeot too no small 😂
2026-09-14 18:47:33
11
ask of chizzy fundz🤑 :
I swear bro,just change the exhaust and the sound go change than put am long screen for front with tap light ,then flex your car bro congratulations 🍾🎉🎊 e no easy
2026-09-15 07:13:01
14
To see more videos from user @bd.by137, please go to the Tikwm
homepage.