This guy fresh o I saw him at the airport on Sunday 🥲
2026-09-15 08:39:14
1
mimi :
after preshy don dream see marriage 😭😂
2026-09-14 14:40:03
987
♡〜ლ𝙎𝙝𝙮🙈💞 𝓑𝓵𝓮𝓼𝓼𝓲𝓷𝓰 :
Junior musk no really guide pass me
2026-09-14 11:19:31
550
AISHA'S WARDROBE :
and soran advice her make she chop money e reach her turn she don understanding wife 😭😭😭🤣
2026-09-14 15:59:15
1
. :
Na u sabi
2026-09-14 11:38:39
586
🎀Amaka🎀🌸 :
No be this jacket she wear?
2026-09-14 12:18:03
799
Muller 📿💨 :
Bad Guyy 😂
2026-09-14 18:59:04
2
༆𖣘༻Olaflex༻𖣘༆🦅🪖 :
Bro come give me money now pls
2026-09-14 19:44:31
1
🥹💕(𝓢𝓵𝓲𝓶 𝓴𝓸𝓴𝓮𝓻)🥹💕 :
We too love you oo 😹😹😹
2026-09-14 10:48:29
261
SAUCI🤍🙈💕🥹🥀 :
omo 😂
2026-09-14 12:22:17
385
FOLAJOMI🫶❤️ :
“Sweet Candy really handled everything well 😂🤭. She still dey get work, she no dey shade anybody, even with all the shade wey dem dey throw her way back then.”
2026-09-14 13:25:52
224
To see more videos from user @junior_fx_2, please go to the Tikwm
homepage.